Jara
Don Jazzy, DJ Big N, Mavins, Magixx, Bayanni
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Yeah (vibes) Oh na Them a be hating See them be gossiping at my back so long Father save me Take me Them a see the small boy doing all the big things Now they wanna pull me down, yeah But I'm still around, yeah And e dey shock their mind Calling me ojuju calabar, yeah, yeah Then I call my back up, yeah I see all of them wan back off (oh no) Say when I call my back up, yeah I see all of them wan back off (oh no) Oluwa ba mi soro, yeah Say I go soon dey turn up (oh no) Say make I just dey lock up, I no fit f*ck up Make I leave them, make them dey for koro (yeah, yeah) Jara, jara, jara, jara, jara All the things you don bless me with (na jara) Any other thing wey you add (na jara) yeah Jara, jara, jara, jara, jara All the things you don bless me with (na jara) Any other thing wey you add (na jara) Omo shey you no dey look face (face) Too much money for my suitcase (case) Plenty kele dey for my case (yes) Dem dey line up 'cause they wan taste (yes) Who goes there? Yes, who goes there? Shey you dey whine me, you no get fear I no know why I dey for this track o Oya, come sing, make I go back o See all these people never, never see the picture Inna my dark times, tryna get it figured uh, shebi them say me no get future But now they pay ten milli' for a feature Now they say that I'm the man 'cause I buss up the scene Call up that girl make she wine up the ting She no get password but I still put my pin You know me no send vagabond So me call my backup, eh I see all of them wan catch up, oh no but I dey run marathon, eh Dem no be my set, I'm far gone, oh no Oluwa ba mi soro, eh Say I go soon dey turn up, oh no Na baba dey my back, I no fit f*ck up Dem bin no send me when I dey for koro that's why me say Jara, jara, jara, jara, jara All the things you don bless me with (na jara) Any other thing wey you add (na jara) Jara, jara, jara, jara, jara All the things you don bless me with (na jara) Any other thing wey you add (na jara) Gradually dem dey run Say dem dey run away Gradually dem dey run (gradually) Say dem dey run away Gradually dem dey run Say dem dey run away Gradually dem dey run (gradually, ohh) Say dem dey run away What you thankful for? (jara) You got the blessings coming your way (jara) Double double (ja, ja, ja, jara) Here we go now That's why I say When you're big, you're big abeg (jara)
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Written by: Andre Vibez, Michael Collins Ajereh, Alexander Adewunmi Adelabu, Oladokun Abimbola Elijah, Nonso Temisan Ajufo
Lyrics © Warner Chappell Music, Inc.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Jara Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 3 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9103602/Don+Jazzy/Jara>.
Discuss the Jara Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In