Amina
Ayra Starr, Mavins, Bayanni, Crayon, Rema
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
(Vibez) (Mavins) Tell me if you're available Me I wan link you girly o Me I no fit dey solo-lo Make we run our thing on the low Amina, oh-ah, Amina Say na you wey dey ginger me now Amina, oh-ah, Amina Say na you wey dey ginger me now, ah Tell me if you're available Me I wan link you girly o (girly o) Me I no fit dey solo-lo (solo) Make we run our thing on the low Amina, oh-ah, Amina (ahh) Say na you wey dey ginger me now (ahh) Amina, oh-ah, Amina ('Mina) Say na you wey dey ginger me now, ah Mhm Big bag, big vibes, big checks I kon wear knickers I wear my Jimmy Choo, drink booze With my goons and sip on liquor Pull up in a Rover So fine dem go shout Jehovah (hey) Mmh, the money I dey chase am (hey) Ewiriwiriweriye Hey, ewiriwiriweriye Fine girl asempete Come, baby girl, malo nogede Spekele, spekele Why you dey from I go knack you ogede You go feel my thing inside your belly Tell me if you're available Me I wan link you girly o Me I no fit dey solo-lo (solo) Make we run our thing on the low Amina, oh-ah, Amina (ahh) Say na you wey dey ginger me now (ahh) Amina, oh-ah, Amina Say na you wey dey ginger me now, ah Killy me, killy me Girl you fit killy me, killy me with body Ki-killy, ki-killy (huh) Ki-killy, ki-killy, hm, egbami Accident e, accident e when you jam me I sabi vulcanizer wey go pump your tire, na me (Bayanni) Ekelebe don burst o Kuku kill me, kuku kill me o E be you I wan chop o They wan see me, them no fit reach o Wait na, wait na E be you I dey chase na, chase na Girly make I hold your waistline, hm, yeah Girly be my akanchwa Come make I chop you like ofe nsala (ha) Your body na raise to power (ha) Come make I give you the shower (ha) When I pull up in the club with my guys So you know say we fresh like Bow Wow (ha) Oh, girl, you dey make me dey mental (hmm) Shebi I dey make you dey mara, mara (ha) Tell me if you're available Me I wan link you girly o (girly o) Me I no fit dey solo-lo (solo) Make we run our thing on the low Amina, oh-ah, Amina (ahh) Say na you wey dey ginger me now (ahh) Amina, oh-ah, Amina ('Mina) Say na you wey dey ginger me now, ah Here we go, yup This one goes out to the special ladies You're beautiful You're nicely made And that's facts
Struggling with Amina? Become a better singer in 30 days with these videos!
Written by: Andre Vibez, Oyinkansola Sarah Aderibigbe, Divine Ikubor, Charles Chibueze Chukwu, Oluwadamilar David Aderibigbe, Oladokun Abimbola Elijah
Lyrics © Warner Chappell Music, Inc.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Amina Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9103599/Crayon/Amina>.
Discuss the Amina Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In