5:55

G.Wonda

0 fans

G.Wonda


3:08
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

You no go use me play
You no go use me play lia lia
Girl your body bad oo
Ak
Come out the shell oo
Ahnnahnnahnn
Omo na the pounds wey dey my mind
Me no send me no get your time
Omo ninety nine wey dey my side I fit dey Make dem give me sixty nine
As a sharp guy mi o foh oo
Me go dey anytime when dem Show
As a bad guy mi o sa oo
Me go dey any day when dey come
Ahhnnahhnahnn
Say it's five fifty five when I play
Don't wanna mess with the boy e Dey craze
Gbes
Now my son roll up my ganja
No waste time pass me the ting Make it faster iss LA o
Play your defence I go counter
With due respect you know my Baby badder Gbes
Yawa don gas see wahala
Fatima ti ba agbo je baddiana
Oya wait
Shake your waist
Mami give me space
Make I taste your plate
Slide it to the left touch your toes
Mami no dey form no dey dengepo
Woni won ti de Jekan gobri wole
Demma capsize when I enter the Place
Whine slow mami
Smile for daddy
Whine pon me face make i cause Tsunami
Cause tsunami
One leg up
One leg up leg up
One leg up
Cause tsunami
One leg up
One leg up
Leg up leg up
Whine pon mi face
make I cause tsunami
One leg up
One leg up leg up
One leg up
cause tsunami
One leg up
One leg up
Leg up leg up
whine pon mi face
make I cause tsunami
Dem dey find find trouble
I dey grind grind hustle
Man gats bubble
Mi ole pada sinu jungle
Bad man na sinner
Bad man no holy but bad man na Winner
My light e go shine e go mole bi fitilah
And God dey my back e dey stand Na my pillar
Shout out saraphina
Je ka foo kama rira
Ten milli for your bag make you chop life for my neck my lady oo
Five fifty five when I play
Don't wanna mess with the boy e dey craze
Gbes
Now my son roll up my ganja
No waste time pass me the ting make it faster Iss LA o
Play your defence I go counter
With due respect you know my baby badder
Gbes
Yawa don gas see wahala
Fatima ti ba agbo je baddiana
Oya wait
Shake your waist
Mami give me space
make I taste your plate
Slide it to the left touch your toes
Mami no dey form no dey dengepo
Woni won ti de Jekan gobri wole
Demma capsize when I enter the place
Whine slow mami
Smile for daddy
Whine pon me face
Make I cause tsunami
Cause tsunami
One leg up
One leg up leg up
One leg up
Cause tsunami
One leg up
One leg up
Whine pon mi face
Make I cause Tsunami
Leg up
One leg up
One leg up leg up
One leg up
Cause tsunami
One leg up
One leg up
Leg up leg up whine pon mi face Make I cause tsunami
Ak
One leg up
One leg up
One leg up
One leg up
One leg up
One leg up
One leg up
One leg up
One leg up
One leg up
One leg up
One leg up
One leg up

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Omowonuola Abimbola -Alli

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the 5:55 Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "5:55 Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8976676/G.Wonda/5%3A55>.

    Missing lyrics by G.Wonda?

    Know any other songs by G.Wonda? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Are we human, or are we _______?"
    A denser
    B dancer
    C dancers
    D densers

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    G.Wonda tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io