Better Days Ahead

Cj Wanted

0 fans

Cj Wanted


3:20

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Better days ahead ahh
See oluwa touch me bless me give me funds make i dey
Make i dey dey dey ooo
Better days ahead baba give me your grace ehh
I wan dey count milli billi make my hustle sef dey pay ahh
So when they pull up in a benz I go pull up in a rang
I go pull up in a range
See I'm tired of this broke life god when e go be
3k wey I dey save I don use am take feed
Money no Dey come sapa just dey bother me
I really want this money poor man no dey get level
Tell my brother make he calm see money go drop
Turn my water to codeine so I go fit drug
This life so fast na codeine dey make am pause
Give me funds see na money de turn me on
Ever since I start to bomb nigga me I neva quit
Nobody de for so my nigga why I go quit
The street wicked no brother for the street
My story long na em go make am make e sweet
Trench kid all I had was a fucking dream
Work work so mumsy go wear that bling
Show me love see i no wan go back to street
Show me love see I no wan go back the street ehh
I no wan go backkk go back to the streetttt
Better days ahead baba give me your grace ehh
Oluwa bless me touch me give me funds make I de o like adeleke
Better days ahead baba give me your grace
I wan de count the milli billi make my hustle sef de pay ah
So when they pull up in a benz I go pull up in a range
I go pull up in a range
See my brother no go dey underrate me
Show me good love make you no dey hate me
Cause if I get tomorrow na me and you flex it
Big cash out I must to get it I want that range I fit add am bentley
I want the big bag so I keep on grinding better days ahead you no go fit change it
Better days ahead you no go fit change it ahh
Better days ahead oluwa give me your grace ahhh oluwa give me your grace
Oluwa bless me touch me give me funds make I dey like adeleke
Better days ahead baba give me your grace ehh
I wan de count the milli billi make my hustle sef de pay eh
So when they pull up in a benz I go pull up in a range
I go pull up in a range
See oluwa touch me bless me give me funds make i dey make i dey dey dey o
Better days ahead baba give me your grace
I wan they count in milli billi

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Ihemeje Chijioke

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Better Days Ahead Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Better Days Ahead Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8955634/Cj+Wanted/Better+Days+Ahead>.

    Missing lyrics by Cj Wanted?

    Know any other songs by Cj Wanted? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "You're So Vain" refers to three men, one of them is...
    A Al Pacino
    B Chuck Norris
    C Warren Beatty
    D Martin Sheen

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Cj Wanted tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!