Suffer Suffer
Afeezee
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Suffer, eno dey tire you ni? You dey suffer and still no get sense join ni? Your power, is it worth some bread crumbs ni? 10k now, will you spend it for 4 years ni? Dem dey talk say make you wise You know wise Dem dey talk say make you smart You know smart Dem they talk say make you fight You no fight Dem they talk say make you do things wet go help your future Suffer suffer Suffer suffer Suffer suffer Suffer suffer Suffer suffer Suffer suffer Head You be Suffer suffer Suffer suffer Suffer suffer Suffer suffer Suffer suffer Suffer suffer Head Maga na the thing wey you be Enjoy now, suffer eternity You wan flex hard but no want put work in it No complain You deserve what you see Dem dey talk say make you wise You know wise Dem dey talk say make you smart You know smart Dem they talk say make you fight You no fight Dem they talk say make you do things wet go help your future Suffer suffer Suffer suffer Suffer suffer Suffer suffer Suffer suffer Suffer suffer Head You be Suffer suffer Suffer suffer Suffer suffer Suffer suffer Suffer suffer Suffer suffer Head You go suffer (Suffer) Like criminal (Criminal) Them go nack you (Nack you) And e go enter You go suffer (Suffer) If you sit down (Idle) E go better (better) If you get sense Dem dey talk say make you wise You know wise Dem dey talk say make you smart You know smart Dem they talk say make you fight You no fight Dem they talk say make you do things wet go help your future Suffer suffer Suffer suffer Suffer suffer Suffer suffer Suffer suffer Suffer suffer Head You be Suffer suffer Suffer suffer Suffer suffer Suffer suffer Suffer suffer Suffer suffer Head You be Suffer suffer Suffer suffer Suffer suffer Suffer suffer Suffer suffer Suffer suffer Head Suffer E no dey tire you ni? You dey suffer And still no get sense join ni Your power Is it worth some bread crumbs ni? 10k now Will you spend it in 4 years ni? Dem dey talk say make you wise You know wise Dem dey talk say make you smart You know smart Dem they talk say make you fight You no fight Dem they talk say make you do things wet go help your future
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Suffer Suffer Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8880992/Afeezee/Suffer+Suffer>.
Discuss the Suffer Suffer Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In