Asiwaju
Ruger
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
(Cook that thing) Man getting high 'til I fade out If the vibe no pure, on my way out Hullabaloo, any time we step out The men dem outside, we no dey house No dey look for us, we no dey house You no dey see the mula we don spray out? Thank God say the maga don pay out Ope o See, I'm ahead of them, Asiwaju I'm a fucking baller, Ighalo ni mi No man fit talk shit to me Ni ilu mi, you go collect o See, omo na me dey lead, Asiwaju I'm a fucking baller, Ighalo ni mi No man fit talk shit to me Ni ilu mi, you go collect o Cheers to my friends and clique When I call dem a all pulling up quick Strapped up with the guns and the swords and things Bring hell to anybody wey try test me I'm your dad, I'm your uncle, I'm your popsy I be old man, no go dey call me Gen-Z Brother see, steady giving them gap Mo ti lo far, they can never near me As my laba laba just go My oyinbo wife don show Omo, my polo white, my face show Sweet boy for life, you done know Your serious babe dey worry my phone E don dey sup for back, you don't know Every day we dey run am on code You suppose to know how the thing go, huh Man getting high 'til I fade out If the vibe no pure, on my way out Hullabaloo, any time we step out The men dem outside, we no dey house No dey look for us, we no dey house You no dey see the mula we don spray out? Thank God say the maga don pay out Ope o See, I'm ahead of them, Asiwaju I'm a fucking baller, Ighalo ni mi No man fit talk shit to me Ni ilu mi, you go collect o See, omo na me dey lead, Asiwaju I'm a fucking baller, Ighalo ni mi No man fit talk shit to me Ni ilu mi, you go collect o I'm on a different stease Singlet, belt and ripped out jeans Man too wise, I no fit lose that cheese Oluwa thunder my body with blessings Ogbeni! Ogbeni! Leave that thing When I say, "Kukuruku! Cook that thing" Who dey che-, who dey check am? oya look that thing Face white, yansh black, I rebuke that thing Make nobody try stress me, I no be JJC I don't know if you get it, on a top rating affiliate with the best team You wan race me? We no dey do the same thing, mmh Canoe no be jet ski, omo you say wetin No go reason me less, omo you go chop craping I do it diligently Won le mi, won le ba mi Man getting high 'til I fade out If the vibe no pure, on my way out Hullabaloo, any time we step out The men dem outside, we no dey house No dey look for us, we no dey house You no dey see the mula we don spray out? Thank God say the maga don pay out Ope o Man getting high 'til I fade out If the vibe no pure, on my way out Hullabaloo, any time we step out The men dem outside, we no dey house No dey look for us, we no dey house You no dey see the mula we don spray out? Thank God say the maga don pay out Ope o
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Written by: Michael Adebayo Olayinka
Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Asiwaju Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 17 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8878744/Ruger/Asiwaju>.
Discuss the Asiwaju Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In