Bloody Breakfast
Prince Prexy
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
BeatMaker You and I be boss We be that talk of the town We dey run town Dem dey envy us You be my world I be your paradise Our love no give up But I need to find money So I travel go lagos I said I travel go lagos Let me tell you this one time I never believed in love Till I met you Yes I'm that guy Yes that guy that guy I wanna be there by your side Hold your hands and dry your tears And keep you satisfied Satisfied yeah Say girl na you Only you You told me you would stay You promised you go wait for me But the truth is You follow chuks You leave me go astray My heart sef don dey ache Now you driving me insane Ehya ehya Ehya ehya That's all people say eh Like ehya ehya ehya e eh I gave you the things I afford Everything that you want I gave you my life and my all So what the f*ck you looking for Now you let me know you gat no patience You throwing dirt on my name You tell me say I never cash out If e nor benz wetin you gain But na you Only you You told me you would stay You promised you go wait for me But the truth is You follow chuks You leave me go astray My heart sef don dey ache Now you driving me insane Ehya ehya Ehya ehya That's all people say Like ehya ehya ehya e eh
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Bloody Breakfast Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8875345/Prince+Prexy/Bloody+Breakfast>.
Discuss the Bloody Breakfast Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In