Jaye lor

Icespend

0 fans

Icespend


2:57

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Oga I no come club to fight o
I just come to chill ma own o
You no sabi better people
Better people dey lagos o
Better people dey lagos
Money dey o

Things feel so niceeeeeee
Everything feel so good
When I see niggars wining o I feel happy
Joy always on ma mind
Got no time to hate
If life give you two chance just take one and leave one
Do good o or bad
All got it consequence
Mo ma jaye ori mi o titi daalee
Less worries and f*ck
Doing things on ma own
I just come club to chill and wine o and not to fight
Life is too short,so I enjoy every moment
If you no chop life ma brother ,life go chop you
Craving for better life
Kin ma jaye peacefully o
Everyday that is why I say eheh

Jaye lor
Jaye lor
Jaye lor
Jaye lor gbomo mejiii
Jaye lor  in a pent house oo
Jaye lor in zero worries

See myself doing good and just soo fine...
I no get tine to beef or hate on person success
Cause the God wey do your own o
Go surely do mine...
Tell me why I won panic o when I get God
Chilling everyday and flexing all night
Help me tell them say why they hate on me?
Shaebi they no dey there when I dey hustle o
Shaebi them dey do like them no see me
Many promises yet and it fail o
Them dey plan make I fall,but jah no grant them
Them dey see me on the street like I no get work
But when the money come dem dey gum body
Mo ma jaye lorrrrrr
Till thy kingdom come see
Ah go enjoy life we
With ma woman and kidsss
Mo ma jaye lorr
On a soft and low oo
Ah dey do my things
With peace of mind o
I no like stress oo
I just won enjoy o
Jaye lor o jimmykliff o
Oya jaye lor o std machant
Oya chase mullar o
Oya jaye lor o segunclassic
Oya jaye lor owo bababeji
Oya jaye lor saint Godsent o

 Struggling with Jaye lor? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Adewunmi Ayomiposi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Jaye lor Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Jaye lor Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 19 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8857897/Icespend/Jaye+lor>.

    Missing lyrics by Icespend?

    Know any other songs by Icespend? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who replaced Paul Di'Anno as lead singer of Iron Maiden?
    A Steve Harris
    B Adrian Smith
    C Dave Murray
    D Bruce Dickinson

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Icespend tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!