THIS YEAR

OLAWEST

0 fans

OLAWEST


2:41

 Struggling with THIS YEAR? Become a better singer in 30 days with these videos!

Skiaa
Skiaa para reo paran
WEST
Skiaa para reo paran
Dem dey ask me wetin I dey do
Many many things wey Omo boy ti do haa
Omo Ope ti j'ebo Omo Ope ti śhu
Eran aseje gan Omo Ope ti chew
Don't dare ask me wetin man dey do
Many many men out there lo ti Su yeah
Ta nań fe fi lo ta nań fe so fun
So all your pains brother you gat to keep it in you yeah
Wise up brother know wetin to do
Don't sit down for one place, success no be fool
Give it many try oo one day e go boom
Omo Ope a'gbera iyen ti damiloju yeah yeah
Brother je Oju brother
Hustler t'oba sun l'oma suffer
No be every pikin wey go school l'odi corper
Omo ti'olo iyen ko de ni k'o suffer
Man gats to make am ooo
Man gats to make am ooo
L'odun yi
Man gats to chop life ooo
Man gats to chop life ooo
This Year
Man gats to rowolo
Man gats to rowolo
L'odun yi
Man gats to live large ooo
Man gats to live large ooo
This Year
Do you know the pain when nobody dey
When nobody dey there when no money dey
When no vacation dey when no holiday
Make it is a most oo hustle must to pay
Wake up in the morning kini mo fe Śe
La ti d'Omo okunrin no be one day
No be one day you gats to hustle everyday
That's why I talk am say when no holiday
Sometimes I just want to high away
Lighting up my zaza just to born my pains
Mummy I know all these things dey cause damage
But if I don't take am mama I fit die quick Yeah Yeah
Brother je oju brother
Hustler t'oba sun l'oma suffer
No be every pikin wey go school l'odi corper
Omo ti'olo iyen ko de ni k'o suffer
Man gats to make am ooo
Man gats to make am ooo
L'odun yi
Man gats to chop life ooo
Man gats to chop life ooo
(This Year)
Man gats to rowolo
Man gats to rowolo
L'odun yi
Man gats to live large ooo
Man gats to live large ooo
This Year
Moni Lati l'owo ooo
Moni lati l'owo ooo
Ho hoo hooo
Owo lo śe ko ko ko
Owo lo śe ko ko ko
Hho hoo hooo
Moni Lati l'owo ooo
Moni lati l'owo ooo
Ho hoo hooo
Owo lo śe ko ko ko
Owo lo śe ko ko ko
Ho hoo hooo
Man gats to make am ooo
Man gats to make am ooo
L'dun yi
Man gats to chop life ooo
Man gats to chop life ooo
This year

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: ADEYEMI OLALEKAN

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the THIS YEAR Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "THIS YEAR Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8857157/OLAWEST/THIS+YEAR>.

    Missing lyrics by OLAWEST?

    Know any other songs by OLAWEST? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who co-wrote and performs the pop hit Fight Song?
    A Ariana Grande
    B Rachel Platten
    C Olivia
    D Billie Eilish

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    OLAWEST tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    THIS YEAR

    »