Yawa

Benos Jay

0 fans

Benos Jay


3:05

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

I don tire to Dey talk say Ko ma sowo
(Benos Jay)
I checked in my bank account too
But Ko sowo, (Ah o ti su mi mehn)
My family keep
Calling me kpe osowo
(Broda Peter, e de send owo simi na)
Gat to do this; gat to do that,
Sugbon  kosowo
So mo po Uncle Femi
Uncle Femi o pick call won
Uncle Ayo o damilohun
Afterall mi o kin shey son won
Uncle Kunle Lawon ma get back simi
Say he's gone see me
I kept waiting bi omo jeleosimi
Phone'n vibrate
Message wole but alert kor
Everyone ti mo sa loba
Lo'n fin mi shakor
The times are hard
The days are hard
Okan mi ni shoro mehn
The times are sad

Which kind yawa con be this eh?
Omo as I deh hustle
I dey pray make I fit commot for this Eh
Baba oh
As I don enter the street oh
As I dey press make you bless me
Open way for me oh
(Open way for me oh)
Me I want to buy the Benz o o oh
Je kin lowo, je kin lola
Make i turn VIP person o o oh
Baba oh!
Na person dey help person o o oh
So send my helper come my way
Make my story fit make sense oh
(Fit make sense oh)
Ah Ori o oh
Give me this money oh
Ori oh o
(Gimme, gimme, gimme eh)

Music Dey play
But mi o le jo
I fake the smile on my face
So my pains no go dey show ah!
Tryna act tough
So my weaknesses no go dey show
But igba tomije bo loju mi gan
I no even know (yeah ah)
School fee I never pay
My landlord's on my neck
Cause house rent self I never pay
These clients them never pay
Awon tiii mo je lowo
Won le mi doju ala
Asking me that I pay
Wo
Awon Osas send cultists siii mi
Olorun lo ni kan ma riimii
Mercy tu send cultists sii mi
Oju mi ri shege; o ri shege shege
Ntori money

Which kind yawa con be be this eh?
Ah Omo as I deh hustle
I Dey pray make I fit commot for this Eh
Baba oh
As I don enter the street oh o o
As I Dey press, make you bless me
Open way for me oh
(Open way for me oh)
Me I want to buy the Benz o o oh
Je kin lowo, je kin lola
Make i turn VIP person o o oh
Baba oh!
Na person Dey help person o o oh
So send my helper come my way
Make my story fit make sense oh
(Fit make sense oh)
Eh Ori oh
Give me this money oh yea
Ori o o oh
(Gimme, gimme, gimme eh)
O woh woh woh
(Gimme gimme; gimme eh)
Me I want to make this money
Eh eh
(Gimme gimme; gimme eh)
Me I want to make this money eh
Make this money
(Gimme gimme; gimme eh)
Make this money
Me I want to make the money e
I want to make the money e
Chiiii

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Peter Akingbemila

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Yawa Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Yawa Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8831412/Benos+Jay/Yawa>.

    Missing lyrics by Benos Jay?

    Know any other songs by Benos Jay? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Rockstar David Howell Evans is better known by what name?
    A The Serge
    B The Edge
    C The Verge
    D The Purge

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Benos Jay tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!