RAINFALL

KINGENI

0 fans

KINGENI


2:50

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Eh eh eh
Eh eh eh
KINGENI o
Ómó tan so
See I no be small boy again
I gats wake up and find the pay
I don tire for this delay
I wake up and find my pay
Ki owo mi pe
I pray for grace
I no want this delay
Abeg baba bless my way
Won ni Asiko laye
Better days where you Dey
Sapa don Dey choke o
Owo to yapa ti won fi ra ile
Baba tete bamishe
Better days I pray for
Plenty days I pray for
Plenty grace I pray for
Ki owo yapa like rainfall
Better days I pray for
Plenty days I pray for
Plenty grace I pray for
Ki owo yapa like rainfall
Better days I pray for
Plenty days I pray for
Plenty grace I pray for
Ki owo yapa like rainfall
Better days I pray for
Plenty days I pray for
Plenty grace I pray for
Ki owo yapa like rainfall
Make I defeat sapa back to back
Left and right
Working all night long
Ómó no give up
but one thing Dey
Determination Dey
Success Dey
So I can neva give up
I know I can neva fall rara
Because I know say I get baba God wey gara
Ómó iya mi Malo se ilara
because the blessings na straight from baba
Everyday wen I wake
I dey pray
Make the blessings dey show
Baba no delay
Abeg no delay mi o
Ko ma lo nipe Ogun idile ni o
Better days I pray for
Plenty days I pray for
Plenty grace I pray for
Ki owo yapa like rainfall
Better days I pray for
Plenty days I pray for
Plenty grace I pray for
Ki owo yapa like rainfall
Better days I pray for
Plenty days I pray for
Plenty grace I pray for
Ki owo yapa like rainfall
Better days I pray for
Plenty days I pray for
Plenty grace I pray for
Ki owo yapa like rainfall

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: ENIOLA OSHIN

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the RAINFALL Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "RAINFALL Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8825110/KINGENI/RAINFALL>.

    Missing lyrics by KINGENI?

    Know any other songs by KINGENI? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Just own the night, like the fourth of July…"
    A Katy Perry - Firework
    B Ariana Grande - 7 Rings
    C The Ramones - Sheena is a Punk Rocker
    D Soft Cell - Tainted Love

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    KINGENI tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    RAINFALL

    »