Oteh
Saint Laurence
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Wor wor wor wor wor Laurence Me and all my guys on deck Make you no dey try compare Everything we wear oteh Oteh oteh oteh Me and all my guys on deck Make you no dey try compare Cos everything we wear oteh Hundred percent oteh o oteh o Oteh oteh oteh o oteh o Hundred percent oteh o oteh o Oteh oteh oteh o Oteh o oooo I dey with my guys wen I pull up When you see me coming Make you bend low Ain't gat no time for no mofos Cos I've e got my eyes on the ego Have been working all day and night Just to live the way that I want If you know me you know I've tried Many don fall for the gutter o Eleda mi ma norgeree ma je shu bu Ma je ri nkan to ma gbe mi lo inu Tubu Eleda mi ma norgeree ma je shu bu Ma je ri nkan to ma gbe mi lo Inu Tubu Me and all my guys on deck Make u no dey try compare Cos everything we wear oteh Hundred percent oteh o oteh o Oteh oteh oteh o oteh o Hundred percent oteh o oteh o Oteh oteh oteh o Oteh o oooo Eyi wa le ni o si nkan Awon to Fi oju di wa la na Won ti la na Omo lo rewa to to bayi O tun sha Ina Give me some cuddling Rob your hand on my chest make me Feel good I'm gon give to you everything in the World that you desire I'm capable I'm durable I no be anybody Baby girl I'm fabulous Fantabulous we living Like a drug dealer See when I'm balling with my niggas To ba te eti si ile wa ma gbo mi ni ile Ain't nobody badder than Agidi lo fin sa re Me and all my guys on deck Make you no dey try compare Cos everything we wear oteh Hundred percent oteh o oteh o Oteh oteh oteh o oteh o Hundred percent oteh o oteh o Oteh oteh oteh o Oteh o oooo Nawo nawo ni awon temi Nawo nawo ni awon temi Nawo nawo ni awon temi Nawo nawo ni awon temi Wor wor wor wor wor
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Oteh Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 10 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8822081/Saint+Laurence/Oteh>.
Discuss the Oteh Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In