18
meskill
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Ahh Ahh carry me yeah yeah Carry me dey go yeah yeah Skillo dey here so Uh Ah If I cum fast That means the puna sweet Sweet like chocolate So tell me tell me brother Why me go cum Why me I go come late Don't tell me you love me Show me make I see Come to my room Off jeans for me Be the driver ride Me with no mercy Wetin sweet no be only one Person dey chop am yeah yeah Her daddy self get mulla yeah Sweet dirty ajebutter Yemuisi no give me para oshey And the girl say make I come ease am She say make I dey put am She love the way me I dey tease am She say she see me for tv She hear my song for mtv My voice for dvd Won chop my bbc And the thing go oh As I give one She want more ooh She call her friends And now all of them Won chop more ooh Don pin am Chop all my money Enough na Yeah yeah Say girl come chop All my money No worry e no fit finish oh And if e finish cbn go print more And as dem print more Meskill go more Oya whine slowly No dey stress daddy You know me boy Never get tired Love me no want mmmh And the girl say make I come ease am She say make i dey put am She love the way me I dey tease am She say she see me for tv She hear my song for mtv My voice for dvd Won chop my bbc And the thing go oh As I give one She want more ooh She call her friends And now all of them won Chop more ooh Mhhhh mhhhm Body go kill person mmh Ohhh baby eeh Oya meskill boy on the thing Why you no go wound Oh baby oh baby Oh baby Pantie on the road baby Give me small make I love Give you my love oh baby Oh I need am Angelina as I see am Me I mental aaah Oh lo lo oh lo lo skillo lo lo oh Yeah yeah yeah yeah Dey here so Dey here so ooh ohh Dey here so Meskill dey here so Oh lo lo lo lo lo lo ooh
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"18 Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8813740/meskill/18>.
Discuss the 18 Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In