No Other
Bella Shmurda, Victony
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
(Oof-shadalaba, no do shakara) (Oof-shadalaba, no do awada) (Oof-shadalaba, no do shakara, no do shakara) (No do awada) Emi pon pon, mo de pon pon, baby (oof-shadalaba, no do shakara) Oya, re mi dada, mo de pon pon, baby (oof-shadalaba, no do awada) Oya, rata-ta-tan (oof-shadalaba, no do shakara, no do shakara) Oya, rata-ta-tan (no do) I only want you, no other (no other) No other girl, say no other (no other) No other girl, just my mother (my mother) Ayayaya I only want you, no other (no other) No other girl, say no other (no other) No other girl, just my mother (my mother) Oya ripim pom pom, ripim pom pom, baby Oya odi dan dan, odi dan dan, baby Oya rapa npan pa You can fit to rapa npan pa Oya ripim pom pom, ripim pom pom, baby Oya odi dan dan, odi dan dan, baby Oya rapa npan pa (ay, yeah) You can fit to rapa npan pa Wetin you want? Shey na silver or gold You never see millions unfold I no be small boy, I no be watagiri I no dey wear slippers Dunlop Even Mia Khalifa I unfollow If I look another one Apollo Abeg make you release am Mama yo yo, mama yo yo, oh Likkle tsunami, forget about mummy I can be your daddy and I can be your nanny Likkle tsunami, forget about mummy I can be your daddy and I can be your nanny I only want you, no other (no other) No other girl, say no other (no other) No other girl, just my mother (my mother) Ayayaya I only want you, no other No other girl, say no other No other girl, just my mother Just my mother Shebi na the love I dey see for your eyes I dey look, I dey smile, e dey make me dey like to dey dey your side I want to dey your side Shebi na the love I dey see for your eyes I dey look, I dey smile, e dey make me dey like to dey dey your side I want to dey your side Ripim pom pom, ripim pom pom, baby Oya odi dan dan, odi dan dan, baby Oya rapa npan pa You can fit to rapa npan pa Oya ripim pom pom, ripim pom pom, baby Oya odi dan dan, odi dan dan, baby Oya rapa npan pa You can fit to rapa npan pa
Struggling with No Other? Become a better singer in 30 days with these videos!
Written by: Akinbiyi Ahmed Abiola, Anthony Ebuka Victor, Chris Alvin Sunday
Lyrics © Songtrust Ave
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"No Other Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8802614/Bella+Shmurda/No+Other>.
Discuss the No Other Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In