Prophesy
Geoxpress
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
The people loving They be moving to the vibe (Eiii) Move your body to the side (Eiii) I don dey enter their eye Since I prophecy For 365… riddim Are you with me Ouu Let me take you to the room Baby girl you know the tune So dance and wyne it slow Lose it all girl for me Go low ko ko below I no want osho free Dem girls no want to free me Love no be for the weak And I know this from the street (Ehh yeah ahh) My bebe, my bebe you're the one for me Girl wey know say I from street Wey still give me the loving My bebe, my bebe you're the one for me Girl wey know say I from street Wey still give me the loving She dey burst up my medulla The apple of my retina ..uhh Say this love no be regular Say your love no be regular She dey burst up my medulla The apple of my retina... uhh Say this love no be regular Say your love no be regular Oh yes Say baby make u no tell No nobody Fit rock your body Like how I does it D girl de leak on my lolli She a veggie But she take meat No think twice, girl no hesitation And I attack off desperation So baby girl my time no wasting (Ehh yeah) My bebe, my bebe you're the one for me Girl wey know say I from street Wey still give me the loving My bebe, my bebe you're the one for me Girl wey know say I from street Wey still give me the loving
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Prophesy Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8784612/Geoxpress/Prophesy>.
Discuss the Prophesy Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In