WMFD

Kehvhin

0 fans

Kehvhin


3:34
#1

 Struggling with WMFD? Become a better singer in 30 days with these videos!

Tell me where you Dey
When I Dey work every night and day
Nobody want to bamishere
Who wan follow the poor man play
EMI o de Bolanle
So I decide to go far away
Nibi ti Mio ni le farawe
Mio le farawe ni Shey moshey safun aye kin le pelaye
Am on guard
Haters don cast
Them wan cast me
But the matter don batch
Stay bad never carry last
Everybody don mad no go loose guard
Aye win nko
Oju rin nko
Omo ta Lenu bi mentor
Mabami wijo Funmi link up
For your side na everybody f up
Wetin man go do
You fit dey but nobody dey for you
You go fall for them they turn you to mumu
You go ask yourself Wetin man for do
Who know Wetin man for do
If he dey for hood…
Who go find the food
Who go find the raba
Who go fire the wood
If you dey for them who go dey for you
Tell me who go dey for you
Who go run the main girl who go run boo
Who go rock designer who go rock the shoe
Kayemasheywa kamafiowo Boju
Pass me one time
Awon brother yi da
Won fema tele mi won para
Na money wey dey make dem gather
Kolo won lo
Na God go save boy wey dem lock
Won fe ma
Won fe ma fo bi mi won feda
EMI superstar Wo mega
Money come won for fun mi
When dem get won ranti mi
Now I sip Mon moti mi
Bikini ton Wo bikini
Money come won for fun mi
When dem get won ranti mi
Now I sip Mon moti mi
Bikini ton Wo bikini
Wetin man go do
You fit dey but nobody dey for you
You go fall for them they turn you to mumu
You go ask yourself Wetin man for do
Who know Wetin man for do
If he dey for hood…
Who go find the food
Who go find the raba
Who go fire the wood
If you dey for them who go dey for you
Tell me who go dey for you
Who go run the main girl who go run boo
Who go rock designer who go rock the shoe
Kayemasheywa kamafiowo Boju
Who know Wetin man for do
If he dey for hood…
Who go find the food
Who go find the raba
Who go fire the wood
If you dey for them who go dey for you

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Imosun Samuel

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the WMFD Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "WMFD Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 22 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8724194/Kehvhin/WMFD>.

    Missing lyrics by Kehvhin?

    Know any other songs by Kehvhin? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    How tall is Kristian Matsson of Tallest Man on Earth fame?
    A 5'11"
    B 8'11"
    C 5'7"
    D 15'1"

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Kehvhin tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io