Laye

Xbreazy

0 fans

Xbreazy


2:44

 Struggling with Laye? Become a better singer in 30 days with these videos!

I wanna know
When e go be for me
I wanna know
When e go set for me
If i ever stumble on my feet
Pray make i rise up God i'm on my knees
Laye o laye o
I don't want to suffer laye
Laye o laye
Me i want to para laye mi
Laye o laye o
I don't want to suffer laye
Laye o laye
Me i want to para laye mi
Laye mi
Laye mi
Laye mi
I dey work i dey pray
I dey chase everyday den tell me say e no go work
But i stay on my lane for my time i dey wait
And den no be God
Steady pressing my p den no wan gemme key to my way
Na dem be the door
I know say one day oluwa abamise so omo mi o foh
Ojuaye won po gan
Laye
Wetin den like make den talk
Laye
I no go jam agbako
Laye
Going front never back
Laye
Ojuaye won po gan
Laye
Wetin den like make den talk
Laye
Mi i no fit dull
Laye
Omo mi i no fit fall
Laye o laye o
I don't want to suffer laye
Laye o laye
Me i want to para laye mi
Laye o laye o
I don't want to suffer laye
Laye o laye
Me i want to para laye mi
Laye mi
Laye mi
Laye mi

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Abimbola Arigbabu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Laye Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Laye Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 22 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8722958/Xbreazy/Laye>.

    Missing lyrics by Xbreazy?

    Know any other songs by Xbreazy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "And let me feel it isn't real that I've been losing you."
    A Raissa Anggiani - Losing Us
    B Stevie Wright - Evie
    C Vince Gill - I Still Believe in You
    D Dan Byrd - Boulevard

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Xbreazy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!