E Pass My Age
Wasa Finer
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Na na na na na naaaa Wasa finer le le yi ya ya yaa Another one from wasa ye Wasa finer Fine boy jiggy ya Dem say man shall not live by bread alone So me I dey go for indomie If you hear my song you hear my tone my brother you must to jijo mi At all at all no do ee no do me small transaction o le to mi I get family my family relatives my my homie Make my debit no pass my credit I dey hustle make you set it I be getto make you get it Shower your blessing make I collect it Our father who art in heaven Hallowed be thy name I pray Na money dey burst ooo Wetin I don see don pass my age Wetin I dey yarn don pass my age Wetin dey dey talk don pass my age Wetin I don do don pass my age Wetin I dey look don pass my age Wetin dem dey show don pass my age Wetin dem relate don pass my age Wetin dem dey yarn don pass my age Omo eee don pass my age Omo e don pass my age o Omo e don pass my age age oh oh oh oh oh Omo e don pass o Omo e don pass o I don face sapa o sapa wey get sapa Inside the sapa ee still get grandpa o If you no get money sebi na boil for armpit go dey make you gapa o Na only street be acada o Everyman climb hin ladder So I dey face my saga my saga Emifelomi ogo seyi eni fe lomi Now I pray to God holy Micheal holy jureliii I dey pray for grace make my grace Make ee no turn disgrace o Every man dey run hin race o Every man go chop hin grace o Ahhhhahahahah Baba make me a winner I know say I be sinner Life so short like John sinner Ahhhhahahahahaa Baba make me a winner I know say I be sinner Life so short like John sinner Wetin I don see don pass my age Wetin I dey yarn don pass my age Wetin dey dey talk don pass my age Wetin I don do don pass my age Wetin I dey look don pass my age Wetin dem dey show don pass my age Wetin dem relate don pass my age Wetin dem dey yarn don pass my age Omo eee don pass my age Omo e don pass my age o Omo e don pass my age age oh oh oh oh oh Omo e don pass o Omo e don pass o
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"E Pass My Age Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8715137/Wasa+Finer/E+Pass+My+Age>.
Discuss the E Pass My Age Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In