African Woman

Settings My Man

0 fans

Settings My Man


3:13

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

African woman yeah (Gimme loving African woman)
Oh no, eeh yeh (Gimme loving girl)
African woman God e make you to be so fine
You got the black skin e smooth girl me love the way you shine
Girl you everything that me want hear me say that me no dey lie
Gimme loving girl the good loving your lips e taste like wine
African woman God e make you to be so pretty
See dem things you do me swear that o na-agbaka m isi
If you no gimme your love, the man e go loss that why girl me say
Baby just gimme your loving, just gimme your loving, juh gimme that loving eeh ehh
Eeeh eeh eeh eeh eeeehh...
Me wan me wan go see your mama ehh
You make you make me want to mara ehh
(Wah you do to me girl)
Ohh no, ohh no (Hear me say)
The way you moving that booty girl
Me no fit control my feelings ai
Woman you be like ah holy wine
Me finna drink up and feel alright
African woman original
Gimme loving till the morning light
African woman original
Gimme loving wey be spiritual
You got me high you got me high, you're like a high grade
Know what you do, you don possess me with your loving
You got me high you got me high, you take me high gyal
You don possess, you don possess me with your loving
African woman God e make you to be so fine
You got the black skin e smooth girl me love the way you shine
Girl you everything that me want hear me say that me no dey lie
Gimme loving girl the good loving your lips e taste like wine
African woman God e make you to be so pretty
See dem things you do me swear that o na-agbaka m isi
If you no gimme your love, the man e go loss that why girl me say
Baby juh gimme your loving, juh gimme your loving, juh gimme that loving eeh ehh

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Cyril Egbe

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the African Woman Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "African Woman Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8685165/Settings+My+Man/African+Woman>.

    Missing lyrics by Settings My Man?

    Know any other songs by Settings My Man? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "__ _____ __ ____ __ ____ __ ____ Trying to find a part of me that you didn't touch"
    A my heart, my hips, my body, my love
    B my body and heart
    C our songs, our films united
    D my hips, my heart our songs

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Settings My Man tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!