My way

Miztersan

0 fans

Miztersan


2:37

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

La la la la
Expensive G ye ye
Ah! Miztersan
Me I Dey do my things my way
And I no send anybody
For the street ko si holiday
Bad belle no Dey come my way
Everybody get him own story
Let's just forget the past story
If no be god and my mummy
Omo Ara ye won ti fe mu mi
I'll never got the tragedy
Make nobody step on me
I know my God will fight for me
Na only you Koshi elomi

Everyday I keep fucking go ooo
Me don't wanna go slow
Gimme the best as them don know
Igi to ga yen gan ko kin pe Ngbo
We Dey ball like them like agbawo
Life Dey do one kind ojoro
But them go call me omo ologo
Give them what they don't know
Make my Jersey no get polo
If you no get make we borrow
Won lo'n binu omo ologo ooo
Bami sofunwon kan tun ro
No yawa Koshi soro
This life Koshi alabaro
Awon aye gan wonti danmi wo
Make we just Dey live life jeje
No Dey sleep for street malo sempe
I don tay for game oti pe pe
Live life with diplomacy
I owe no one an apology
Me I don go o'na mi ti Jin
I Dey thank god for life ooo
And I no wan jam agbako oooo
Me I Dey do my things my way
And I no send anybody
For the street Koshi holiday
Bad belle no Dey come my lane
Everybody get him own story
Let's just forget the past story
If no be god and my mummy
Omo araye won ti fe munmi
I'll never got the tragedy
Make nobody step on me
I know my god will fight for me
Na only you Koshi elomi
(Everyday I keep fucking go oooo
Me don't wanna go slow
Gimme the best as them don know
Igi to ga yen gan ko kin pe Ngbo
We Dey ball like them like agbawo
Life Dey do one kind ojoro ooo
But them go call me omo ologo)

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Hassan Ayofe

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the My way Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "My way Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 5 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8678149/Miztersan/My+way>.

    Missing lyrics by Miztersan?

    Know any other songs by Miztersan? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which Beethoven symphony number is in F major?
    A 3
    B 8
    C 1
    D 5

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Miztersan tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!