Itaqullah (اتقوا الله)
KennyBlaze
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Itaqullah Everybody capping on the internet for real Kenny blaze wanbi I'm learning life One thing about me I won't fall for your trap As a man no dey cap If you win i go clap And wait for my time So no dey doubt me I be king for your lane All the life that we learn Gotta be what i preach Don't f*ck with my slime Itaqullah You dey wait for my down fall So i sing this make you fear God Ittaqullah Forgiveness for my gees Dirty things that we do for the bills Ittaqullah Aseje tati gulodo gbowo hookup ta fi gbo olosho Ittaqullah Omo ope to ti ri shege Borolopa omo gbe shepe Lately I'm not in best mood We be pencil lodo jesu iLL malo besi Biti johnson kosi mercy Blood in my eye Blood in my eye And if you don't know i gat pains in my heart too Reason mi far Reason mi high Good boy turn bad ori street moti daju Shoju lasan nimo fin learn life Hallelujah for church Lailai ninu mosque Irumole bori beat oma voice Oh my God no be toy don't you play with my glock Be anything don't be useless Omonumi don dey use benz Nimi sinu oma to be Awa de ball biti ruben One thing about me I won't fall for your trap As a man no dey cap If you win i go clap And wait for my time So no dey doubt me I be king for your lane All the life that we learn Gotta be what i preach Don't f*ck with my slime Itaqullah You dey pray for my down fall So i sing this make you fear God Ittaqullah Forgiveness for my gees Dirty things that we do for the bills Aseje tati gulodo Gbowo hookup ta fi gbo olosho Ittaqullah Omo ope to ti ri shege Borolopa omo gbe shepe Hustle in silence Let success do the talking Aja lamo to je lucky Gbeyiwole shomo doggy Aka lojue biti curten Hatting from afar we dey sight them All your shimaa we dey bang them Gotta do this for my brethren When i drop this so di anthem Oju anu fo biti fetty wap When we ask them for help biwon shori wa For my community i be Top Memba If you snake the gang you're not a fucking memba Ittaqullah Wofe dina pelu ita kun nla Fear allah where ever you are This life game be like do or die Tepa mose but the hustle tight Fo anybody toba lobe Ati pe gan nobe today Got no room for forgiveness no tey for here one by one all my gang dem go show One thing about me I won't fall for your trap As a man no dey cap If you win i go clap And wait for my time So no dey doubt me I be king for your lane All the life that we learn Gotta be what i preach Don't f*ck with my slime Itaqullah You dey pray for my down fall So i sing this make you fear God Forgiveness for my gees Dirty things that we do for the bills Aseje tati gulodo Gbowo hookup ta fi gbo olosho Omo ope to ti ri shege Borolopa omo gbe shepe Itaqullah Fear Allah Wherever you are Kennyblaze wanbi I'm learning life
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Itaqullah (اتقوا الله) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8676908/KennyBlaze/Itaqullah+%28%D8%A7%D8%AA%D9%82%D9%88%D8%A7+%D8%A7%D9%84%D9%84%D9%87%29>.
Discuss the Itaqullah (اتقوا الله) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In