Like this (feat. Sonorous)

Rhito

0 fans

Rhito


2:42

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Rhito your boy
Sonorous baby
It's rhito d beatboi
No be so
No be like dis we want am o
Aiye lo fe dani loro
Aiye gangan lo fe ja run mad o (Run mad o)
Ati lowo, nobody hustle pass mallam o
And we no lazy
But we no see money to dey run am o
Shey na so e be for ur side
Abi na me no knw d grind o
Just tell me mk i dey decide o
Unless i go put am for rewind o

Shey na like dis e go dey dey hun
(Shey na like dis e go dey dey for me)
Shey na like dis e go dey dey for
(Shey na like dis e go dey dey for me)
Shey na like dis e go dey dey for
(Shey na like dis e go dey dey for me)
Shey na like dis e go dey dey for
(Shey na like dis e go dey dey for me)

Mhen i was turned down so many times
But omo mi o foh o
Shey b i v bin broke down so many times
But Omo mi o foh  o
More hustle more hustle kole dodidi
Mo te pa moshe ko le dodidi
Ogun esu koniborimi
Kile foworanse si awon obi mi o
Komo eleran mi maje egungun
Komo alaso mi mawo akisa
Shore funmi nitori ola
Nitori ola oo

Shey na like dis e go dey dey hun
(Shey na like dis e go dey dey for me)
Shey na like dis e go dey dey for
(Shey na like dis e go dey dey for me)
Shey na like dis e go dey dey for
(Shey na like dis e go dey dey for me)
Shey na like dis e go dey dey for
(Shey na like dis e go dey dey for)
Shey na like dis e go dey dey hun
(Shey na like dis e go dey dey for me)
Shey na like dis e go dey dey for
(Shey na like dis e go dey dey for me)
Shey na like dis e go dey dey for
(Shey na like dis e go dey dey for me)
Shey na like dis e go dey dey for
(Shey na like dis e go dey dey for me)

I don try
Many sacrifice
I don pray
Blessings for my side oh ah
Sise ti di ole
When nobody give connect
Ko ma selo mi
Ko ma se lo mi baba
D.O mix

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Habib Dembo

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Like this (feat. Sonorous) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Like this (feat. Sonorous) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8670646/Rhito/Like+this+%28feat.+Sonorous%29>.

    Missing lyrics by Rhito?

    Know any other songs by Rhito? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In what decade did the group "Pink Floyd" make their debut?
    A in the '60s
    B in the '80s
    C in the '70s
    D in the '90s

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Rhito tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io