GREATNESS

Prime Vibesz

0 fans

Prime Vibesz


2:58

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Haaahaaaaahaaaahaaan
Haaahaaaaahaaaahaaan
As I dey pray for grace
I dey pray for money
Hustle hard
I won turn somebody
Happiness my way,
I just want to jolly
Dj play my song
Shebi prime lo nkorin
I know say they won pull me down
And I know say they won see me frown
Shey, you know say i no wish you bad
Na God's grace na Jah Jehovah

Ibi timade moma debe eeh
Mama tell me i be the greatest
I be goodluck i get patience
Enemies god go shame them
Ibi timade moma debe eeh
Mama tell me i be the greatest
I be goodluck i get patience
Enemies God go shame them

For your town
They be feeling the gbedu
They dey vibe them dey dance
Them dey carry their body
They dey ask who be this
Wey dey give them the gbedu
From naija to yankee
Them dey slam the gbedu
Haa the gbedu them dey feel am for body
We dey high we dey peff
E dey settle for body
Tell all the girls them
Make they whine their body
You be feeling the boy
Make me spend my money

They be no won make we chop life
They just won make we fall down fall
O shock e won I be the suprise
Na who talk say we no try
They be no won make we chop life
They just won make we fall down fall
O shock e won I be the suprise
Make them no talk say we no try

Ibi timade moma debe eeh
Mama tell me i be the greatest
I be goodluck i get patience
Enemies God go shame them
Ibi timade moma debe eeh
Mama tell me i be the greatest
EneI be goodluck i get patience
mies God go shame them

As I dey pray for grace
I dey pray for money
Hustle hard
I won turn somebody
Happiness my way
I just want to jolly
Dj play my song
Shebi prime lo nkorin
I know say they won pull me down
And I know say they won see me frown
Shey you know say i no wish you bad
Na God's grace na Jah Jehovah

Ibi timade moma debe eeh
Mama tell me i be the greatest
I be goodluck i get patience
Enemies God go shame them
Ibi timade moma debe eeh
Mama tell me i be the greatest
I be goodluck i get patience
Enemies God go shame them

Happiness my was
I just won to jolly
Dj play my song
Shebi prime lo nkorin

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: PRIME AMAO

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the GREATNESS Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "GREATNESS Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 22 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8643953/Prime+Vibesz/GREATNESS>.

    Missing lyrics by Prime Vibesz?

    Know any other songs by Prime Vibesz? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The name of the singer known as "Swae Lee" is?
    A Khalif Malik Ibn Shaman Brown
    B Jon Peter Lewis
    C William Lee Ellis
    D Jeffrey Lee Pierce

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Prime Vibesz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!