LYF

Slimsingah

0 fans

Slimsingah


3:04

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Me I want live life
Me I want ball
No matter how
I must score
Nobi my fault
Say pikin sabi song
Say Gone are dem days
When things them be rough
Now they want to enjoy
Forget say
Man be don wah for so long

But na one life I get
No get two
So go try to live am
With no regrets ah ah
Say na one life I get
Say ehh
No get two
So go try to live am
With no regrets ah ah
Me I want chop life
Me I want live
Say me I want chop life
Me I want chop life
Me I want live
Say me I want chop life
Me I want chop life
Me I want live
Say me I want chop life
Me I want chop life me I want live
Say me I want chop life

Mola tu me' déranges ehhh
Tu me déranges ehhh
Pourquoi tu me' déranges ehhh
Pourquoi tu me déranges ehhh
Tara tu me' déranges ehhh
Tu me déranges ehhh
Ahh
Pourquoi tu me' déranges ehhh
Pourquoi tu me' déranges ehhh
Heh heh ehh

Man don grow
With no parents
I be dey check
Say for this life
I no go make am
Goat di chop fat
For side the tire am
Plenty carry my matter
Like na wrapper

But I dey pray for those
Who show me love
Though the journey
Tough for us
Plenty go yan wah
Success no be we
I beg bar man bring me charge
Make I drink ieeiii

Cause na one life I get say na one life
No get two
So go try to live am
With no regrets ah ah
With no regrets
I Say na one life I get
Say ehh
No get two
So go try to live am
With no regrets ah ah
With no regrets
Me I want chop life
Me I want live
Say me I want chop life
Me I want chop life
Me I want live
Say me I want chop life
Me I want chop life
Me I want live
Say me I want chop life
Me I want chop life
Me I want live
Say me I want chop life

Mola tu me' déranges ehhh
Tu me' déranges ehhh
Pourquoi tu me' déranges ehhh
Pourquoi tu me' déranges ehhh
Tara tu me' déranges ehhh
Tu me déranges ehhh
Ahh
Pourquoi tu me' déranges ehhh
Pourquoi tu me' déranges ehhh
Heh heh ehh

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: EGBE KONRAD

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the LYF Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "LYF Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 3 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8626241/Slimsingah/LYF>.

    Missing lyrics by Slimsingah?

    Know any other songs by Slimsingah? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    LYF

    1,341
    86     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    “I'm the one who wants to be with you, deep inside I hope you _______”
    A love me too
    B feel it too
    C find it’s true
    D live it through

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Slimsingah tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!