For Me

Tridaflow

0 fans

Tridaflow


2:38

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Oh oh yeah
This is Trida
Tee q on the beat
Every night and day am striving hard to get the money
Baba raise them man and jinns to help shower your blessings
Ease my task for me and lead to a station of praise oh yeah
East coast west coast make dem know say you dey for me
Make I get the money o Amen
Big big contract for me o Amen
Worldwide kanle mo mio Amen
Make the world fit sabi o
Oh oh yeah
Make I get the money o Amen
Big big contract for me o Amen
Worldwide kanle mo mio Amen
Make enemies sabi o
I don put my trust in you
I got no one else but you
Baba mimo
put my trust in you
I got no one else but you
Kokoko kokoko Oh God am knocking
It's Trida on the beat Baba God what's upping
Bending on my kneels Oh God am praying
No be say I rude Baba I beg for blessings
Ease my task for me lead me to a station of glory
Make life ease make I no dey worry
Make I no lack almighty bless me with money
Clear the road make my enemies no mock me
Oh oh yeah
Make I get the money o Amen
Big big contract for me o Amen
Worldwide kanle mo mio Amen
Make the world fit sabi o Oh oh yeah
Make I get the money o Amen
Big big contract for me o Amen
Worldwide kanle mo mio Amen
Make enemies sabi o
I don put my trust in you
I got no one else but you
Baba mimo
put my trust in you
I got no one else but you
Yeah oh God
Make this life a better place for us
Make life easy for us
Make I get the money o Amen
Big big contract for me o Amen
Worldwide kanle mo mio Amen
Make the world fit sabi o
Oh oh yeah
Make I get the money o Amen
Big big contract for me o Amen
Worldwide kanle mo mio Amen
Make enemies sabi o
This is Trida
Tee Q on the beat

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Ibrahim Salahudeen

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the For Me Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "For Me Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 5 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8626219/Tridaflow/For+Me>.

    Missing lyrics by Tridaflow?

    Know any other songs by Tridaflow? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which girl group had hits including Pure Shores and Never Ever?
    A Dixie Chicks
    B All Saints
    C Indigo Girls
    D Pussycat Dolls

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Tridaflow tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!