Talking to God (freestyle) [Freestyle]

Omah Lay

4 fans

Omah Lay

Stanley Omah Didia, better known as Omah Lay, is a Nigerian singer. He released his self-produced debut single "Do Not Disturb" in April 2019. He won the Next Rated award at the 2020 Headies Awards. more »


1:03
16 

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Oh lord I pray

If I no make money wetin I gain
I Dey hustle pass boys for high way

Omah Lay

No let them stop my reign

No let bad man cut my game

No let sinner man come my way

No let big oga chop my pay

Me I Dey run my race

Anywhere my owo Dey I dey

Anywhere Good Music Dey I dey

Anywhere the sound sound Dey I dey

That’s  why me I worwor o
Cox everyday the boy Dey wor work o

Na money way wey b fine BoBo o

Na money way wey b fine BoBo o

That’s  why me I worwor o
Cox everyday the boy dey wor work o

Cox Na money wey b fine BoBo o

Na money way wey b fine BoBo o Eh

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Majesty Spender, Miracle Otiasah, Stanley Omah

Lyrics © BND NATION

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Talking to God (freestyle) [Freestyle] Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Talking to God (freestyle) [Freestyle] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 19 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8623488/Omah+Lay/Talking+to+God+%28freestyle%29+%5BFreestyle%5D>.

    Missing lyrics by Omah Lay?

    Know any other songs by Omah Lay? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    “I’m gonna live like tomorrow doesn’t exist, like it doesn’t exist.”
    A Who knows?
    B Chandelier
    C Swing
    D 20 4K Magic

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Don't miss Omah Lay's

    Upcoming Events

    »
    Omah Lay tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!