For You
Brymo
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Na you be oracle Are you a seer Na you be lemon grass And shear butter for my skin Na you be my switch blade Cut dem open dem bleed And we dey stoke up the fire And it dey burn so brighter We know we get only each other I dey the arms of the one wey love me the more Souls fit save themselves And your own it tangle with mine We don comot from on top the shelf We belong to each other My heart dey only beat for you Na true my heart dey only beat for you Na true my heart dey only beat for you Na true Na you be comforter Na you be healer Na you be melody when I need to sing Na you be revealer you dey show me all I fit be And we dey stoke up the fire And it dey burn so brighter We know we get only each other It dey always dey my mind The only one I love Souls fit save themselves And your own it tangle with mine We don comot from on top the shelf We belong to each other My heart dey only beat for you Na true my heart dey only beat for you Na true my heart dey only beat for two Me and you
Struggling with For You? Become a better singer in 30 days with these videos!
Written by: EZENWA OGBONNA, OLAWALE OLOFOORO
Lyrics © Songtrust Ave
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"For You Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 13 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8620669/Brymo/For+You>.
Discuss the For You Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In