Life Dey Go On
Brymo
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
What a song Once upon a long lost time mama born a saint Memories no dey to shape my thoughts no regret no pain And all the ladies see me say my ovaries pretty little baby Wetin my mama say and everybody dey like rookie My mama tell me wetin my papa say When everybody dey work for me for free I frown Them shed the tears E dey go on life dey go on I crawl I waka I fail papa E dey go on life wheel dey turn dey go on I run my broad for school for mosque When I just be little boy e I go wear my cape Imagine the fate of the world e dey for my hand E get time life show me pepper tales You no know my story the song I been dey sing E dey go on life dey go on I run I take off Dem try to shoot me down I nook them all E dey go on life wheel dey turn dey go on I sabi the road I talk them try to keep me out I buy the bus And the truth been dey hurt me E no get shield to protect me I breathe in I breathe out Feel alive and say and again and again Them ditch the bus them run The south people bus them run I fix I patch I exhaust Those wey love to join me them come E dey go on life wheel dey turn dey go on I stand for freedom for my life I love I laugh I drive to Winfell ah To feel alive to stand proper and to learn To stand and try to free my mind to be wise To live and style to take flight To dey shine to unlearn To try again to win some more to go far
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Written by: EZENWA OGBONNA, OLAWALE OLOFOORO
Lyrics © Songtrust Ave
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Life Dey Go On Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8620665/Brymo/Life+Dey+Go+On>.
Discuss the Life Dey Go On Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In