Generation Failed me

Ash 1

0 fans

Ash 1


2:13
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Generation Failed Me
Yeei oh nananannanana
Oh nannanananaa
Waise men
Something dey wey they bother me
If I tell u e go bother u
E dey make me want to go mad o
Oblongata no dey function o
Cuz I dey ask why boys go do that
Sake of them get money yeeeiiieee
Our father Who art in heaven oh yea
Guide my footsteps oh yea
Generation don fail me yea
Our father Who art in heaven oh yea
Guide my footsteps oh yea
Generation don fail me yea
Dem fail me dem fail u
U see am I see am
Dem fail we
Something dey wey they bother me
If I tell u e go bother u
E dey make me want to go mad o
Oblongata no dey function o
Cuz I dey ask why boys go do that
Sake of them get money yeeiee
I no be perfect don't get me wrong
I just dey speak out to fill the wrong
Our father Who art in heaven oh yea
Guide my footsteps oh yea
Generation don fail me yea
Our father Who art in heaven oh yea
Guide my footsteps oh yea
Generation don fail me yea
Dem fail me dem fail u
U see am I see am
Dem fail we
Generation fail me eeeii
Dem fail me eeeiii
Generation fail me eeeii
Dem fail me eeii
Generation fail me eeei
Dem fail me eei
Generation fail me eeeii
Dem fail me eeii

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Abdul Idris

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Generation Failed me Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Generation Failed me Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8555073/Ash+1/Generation+Failed+me>.

    Missing lyrics by Ash 1?

    Know any other songs by Ash 1? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "I sit and wonder does the message get to you?"
    A Selena Gomez - Good for You
    B Baltimora - Tarzan Boy
    C Uap Widya - Get Back to You
    D Curtis Stigers - I Wonder Why

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Ash 1 tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io