Apology

slow-key

0 fans

slow-key


2:00

 Struggling with Apology? Become a better singer in 30 days with these videos!

I no fit wish u bad my nigga
Uno am not that kind of nigga
Ifit to give u my last cigar
Allow u wear my knicker
Even wen u no get were to sit down
U fit to follow me just come sit down
Oh oh,oh oh
Tell me if u believe ln me
My life is like Horror movies
Just keep watching till get scary
Oh oh,oh oh
My life is like a horror movies

Make I clear my conscience
To the ones Wey day think say I wrong dem
I to want to clear my conscience
To the girls way think say I use dem
To the boy way day think say I dupe dem
I want clear my conscience

If I offend you make you no vex for me
Nothing  wey I no fit do for you my brother
No vex for me
No vex
Brother no vex
Sister no vex
No vex for me
No vex
No vex for me
No vex

Listen to my rhythm and blues
Me I know say I dey fumble
Make you accept my apologies
Make you no vex for me my gee
Listen to my rhythm and blues
Me I know say I dey fumble
Make you accept my apologies
Make you no vex for me my gee

Ino fit wish u bad my nigga
Uno am not that kind of nigga
Ufit to give u my last cigar
Allow u wear my knicker
Xplore

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Kelechi Enwerem

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Apology Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Apology Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8554754/slow-key/Apology>.

    Missing lyrics by slow-key?

    Know any other songs by slow-key? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "RA RA RASPUTIN, Lover of the ________ queen."
    A Russian
    B England
    C Sweden
    D German

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    slow-key tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!