Bad girl

Temmytay

0 fans

Temmytay


3:09

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Yeah Temmytay
Hemmycool rocks the day
Mr Gbayi
See
If Sapa no kill me kill me
If Shayo no kill me kill me
Naija wayo no kill me kill me
Na all these girls go kill me kill me
And I be like make them free me free me
But wetin they carry just dey Hi me
Like balotelli oh why me
Woman is life they tell me

Ye Bad girl Bad motivation
Good girl Good inspiration
Fine girl put me for rotation
Sweet girl standing ovation
Kush girl bad combination
Church girl cause confusion
Street girl food for the nation
Big girl cause commotion

See me see Anita she say she go make my dream come true like Joseph
But her baka no get Mercy na Wetin she carry dey make John sin sef
This one no be movie Blessing get Blessing for me she say who Okoro help
But me I go for Nkechi Blesssing only big bum bum fit turn me to dumb and deaf
See me see Angel she say I be small boy but now I don turn Big Brother
I don dey roll with fine girl like Nnegi I no dey chase naira I chase big dollar
If I no get big thing like Dorathy Tacha go say I no be confirm baller
But as I be play boy if she no do Nini go do so I no bother

If Sapa no kill me kill me
If Shayo no kill me kill me
Naija wayo no kill me kill me
Na all these girls go kill me kill me
And I be like make them free me free me
But wetin they carry just dey Hi me
Like balotelli oh why me
Woman is life they tell me

Ye Bad girl Bad motivation
Good girl Good inspiration
Fine girl put me for rotation
Sweet girl standing ovation
Kush girl bad combination
Church girl cause confusion
Street girl food for the nation
Big girl cause commotion

See me see Steff she say she go like make we go catch cruise for London
Cardi B say she go do me dada if I go stay wicked like Young Jonn
She say she go be my Lady Gaga and I go be her Larry Gaaga
Cause I'm shining bright like diamond Rihanna call me mr swagger
See me see Bella she say she go murder me but emi lo o kere
Emi omope ti Asake ba lo sungba laja o ma me re
Naija lo pe bi no be Moscow but at the same time ko sere
Make money forget about love last last breakfast no be shere Shere

If Sapa no kill me kill me
If Shayo no kill me kill me
Naija wayo no kill me kill me
Na all these girls go kill me kill me
And I be like make them free me free me
But wetin they carry just dey Hi me
Like balotelli oh why me
Woman is life they tell me

Ye Bad girl Bad motivation
Good girl Good inspiration
Fine girl put me for rotation
Sweet girl standing ovation
Kush girl bad combination
Church girl cause confusion
Street girl food for the nation
Big girl cause commotion

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Pelumi Popoola

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Bad girl Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Bad girl Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8552288/Temmytay/Bad+girl>.

    Missing lyrics by Temmytay?

    Know any other songs by Temmytay? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    According to the Eagles “We are all just prisoners here of our own _____”?
    A Concise
    B Entice
    C Despise
    D Device

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Temmytay tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io

    Movies soundtrack

    Bad girl

    »