Hard to Find

P-O

0 fans

P-O


3:10

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Hope sey this affection e b for real
Kinda looks like you're up to something fishy
Something fishy going down
What could she just possibly want from me
Kinda looks like you're up to something silly
She hammering she's in love
She don dey leave me confused
I dey dey catch e feelings
Sey make you no put me for cruise
If it's true
I'm for you
So honey say me no lie
This road so bumpy
This type of love
Dey hard to find
And I keep searching
For the real one
Dey Hard to Find
One man so lucky
On top your head
So hard to buy
Could this be something
Wey lead to something
Swear me no lie
I feel so Lucky
This kinda touch
Dey hard to find
What's it with all this drama
You dey Showcase
Sey wetin man go con do
What do you want from me
Crawling into my space with
All this talk
But eleyi gidi gan
ELEYI GIDI GAN
I'm wondering if it's love
She con dey stick like tattoo
Although she sweet like ice cream
I think I want me a spoon
If it's true
I'm for you
So honey say me no lie
This road so bumpy
This type of love
Dey hard to find
And I keep searching
For the real one
Dey hard to find
One man so lucky
On top your head
So hard to buy
Could this be something
Wey lead to something
Swear me no lie
I feel so lucky
This kinda touch
Dey hard to find
And I keep searching
For the real one
Dey hard to find
One man so lucky
On top your head
So hard to buy
Could this be something
Wey lead to something
Swear me no lie
I feel so lucky
This kinda touch
Dey hard to find
So what're we saying
My head dey hot
You see the smoke
But ain't playing
Can I take your word
For what you're saying
I dey find one wey go
Spoil me plenty plenty
So I keep searching on
And I keep searching
For the real one
Dey hard to find
One man so lucky
On top your head
So hard to buy
Could this be something
Wey lead to something
Swear me no lie
I feel so lucky
This kinda touch
Dey hard to find
And I keep searching
For the real one
Dey hard to find
One man so lucky
On top your head
So hard to buy
Could this be something
Wey lead to something
Swear me no lie
I feel so lucky
This kinda touch
Dey hard to find

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Mofiyinfoluwa Ola

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Hard to Find Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Hard to Find Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 22 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8523143/P-O/Hard+to+Find>.

    Missing lyrics by P-O?

    Know any other songs by P-O? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What year did The Beatles break up?
    A 1972
    B 1971
    C 1968
    D 1970

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    P-O tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Hard to Find

    »