Freedom Fighters (feat. IbStar & Dirrela)

Skaizy Kennash

0 fans

Skaizy Kennash


2:37
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Youth are dying everyday
Steady hustling no holiday
Our leader where dem dey
Naija to the world Wetin we gain
Boys don go faraway
In search of greener pasture oh haha eh
For her to be a better place
Gats go down on our kneels and pray

So we dey claim Africa giant
No manners
Inside darkness we suffering and smiling
Our leaders them fail us ye ye ye
Some of our freedom fighters don tire
Everybody dem dey run for their life oh
Omoh na wetin dey sup oh ye ye ye
Food no dey
Water no dey
Light no dey
Even Money no dey
Oh why why
Una dey break my heart

Yah worry do
Hun

Forget about the shit Let talk about reality
If to say my country good kini mo wa se ni country mi
Nigerian everyday lanji riya I can't even avoid waiting I dey desire
Rich people still dey get iya nje awon mekun'nu
Our cleric dey fake no good pastor waiting eyes don see melo ni mofe so
If I put am into lyrics melo ni mofe ko
October 20 many things don sup I feel like further more
But no whom to sponsor, no whom to sponsor

So we dey claim Africa giant
No manners
Inside darkness we suffering and smiling
Our leaders them fail us ye ye ye
Some of our freedom fighters don tire
Everybody dem dey run for their life oh
Omoh na wetin dey sup oh ye ye ye
Food no dey
Water no dey
Light no dey
Even Money no dey
Oh why why
Una dey break my heart

Yah SWD Skaizy Worry Do!
Me no want any negative in life nobody badder than ehh IbStar be the father ehh
Call me Dirrela yeh yeh yeh Confitty brother

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Ifeniyi Ibrahim

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Freedom Fighters (feat. IbStar & Dirrela) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Freedom Fighters (feat. IbStar & Dirrela) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 15 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8516406/Skaizy+Kennash/Freedom+Fighters+%28feat.+IbStar+%26+Dirrela%29>.

    Missing lyrics by Skaizy Kennash?

    Know any other songs by Skaizy Kennash? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Rivers of Babylon" is a hit song sung by which outstanding musical group?
    A Chilly
    B Bee Gees
    C Boney M.
    D ABBA

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Skaizy Kennash tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!