Fight Us (feat. MoonBorn)

Veezy Jay and Bhardboilexxy


3:40

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Any time them see her them wan
Tell me girl
Hello
Say she a fine little girl o
And she belike angel o
Nai make
On a steady me I tell me girl
Make she no send o
Even if say na friend o
Una play make e end o
If only them know
How many people wey Single
If only them know
How many people dey fight for your love
How many people want make we break up
Tell em make them fight us
How many people dey for your love
How many people want make we break up
Make them fight us
How many people dey fight for your love
How many people want make we break up

If them like make them fight us
Girl together we go stay strong
No matter the weather we no go fall off
(We no go fall off)
I promise to hold on
Do you promise to hold on?
Cause this love road e get hold up yeah
(E get hold up)
So many things fit happen
Will you be there
Right by my side
When they start happening
Cause we dey for battle
They want make we breakup
We no go break
Cause this love our love e no go ever break uuhuh

Tell them make them fight us
How many people dey fight for your love
How many people want make we breakup
Make them fight us
How many people dey fight for your love
How many people want make we break up

E no b thing we no fit handle o
We do we things inna we angle Am thankful o

The way u do my body belike angolo
You make me wanna do u wambolo
I don kolo

Back when our paths never crossed
We be like empty sealed vessels sailing down the ocean
No meaning no focus but we just sailed on
Then we collided and made a beautiful story
This Love game be like battlefield Me and you 
The same squad be my sis I watch your six
World people na enemy
We will make it through the storm through the fire anyday
Climb high together cause we better as one
No Dey mind your friends talk you my only only one
Even tho I never fit dey gift you with designer
No go let the bad people quench our own fire
For their own desire
That  would be a disaster
See
Na you be the one I wanna spend my life with
Hold you down girl I swear I no go let you go
Make we marry girl your the only one I love 
Give you all my time and My care and my money girl

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Alex Elaweremi, Victor Justice

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Fight Us (feat. MoonBorn) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Fight Us (feat. MoonBorn) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8512236/Veezy+Jay+and+Bhardboilexxy/Fight+Us+%28feat.+MoonBorn%29>.

    Missing lyrics by Veezy Jay and Bhardboilexxy?

    Know any other songs by Veezy Jay and Bhardboilexxy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who is the best-selling rapper in history?
    A Kanye West
    B Eminem
    C Drake
    D Tupac

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Veezy Jay and Bhardboilexxy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io