Advice (feat. Kim Bolaj)

Tomex

0 fans

Tomex

Callicarpa (beautyberry) is a genus of shrubs and small trees in the family Lamiaceae. They are native to east and southeast Asia (where the majority of the species occur), Australia, Madagascar, southeast North America and South America. more »


3:10

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Yeah
Tomex on this one again
Bele
Let me go with you
Shey na invincible
The story of my life
Shey you read the book
On my way
Steady grinding just to fix the book
Before you know
Few girls go dey ridicule
Such a crazy world
Shey you see the crooks
Dem be like ghost few months
They go show theirself
Before they go code theirself
Behavior na smoke I swear
But we sabi them
We go code like them
I be dey craze
Yes I know
Cut the chase
Vex and go
Before they go tackle the boy
Me I run
Yes I go
Be like say na money me I choose
Yes I know
She tell me say na Bobby
My bro Me I flow
Like a bad guy
No go dey tackle the boy
Cuz this life na land line
When you go make am is unknown
Is better you stop crime
Abi cut crime
You might get caught
That's a bad side
For your bad act
Just an advice
Ladies i be dey tell u
(Listen)
I'm a good guy with a mad vibe
(Mad vibe)
All I want talk is an advice
(Damn see)
Is an advice
(Advice)
My gees i be dey tell u
(Listen)
I'm a good guy with a mad vibe
(Mad vibe)
All I want talk is an advice
(Damn see)
Is an advice
Me chilling with the bad guys
I'm a good bad girl with mad vibes
Rocking all day and night without an advice
Getting hard on the beat konji na bastard
KCR drop bars won le shalaye
Lyricist wey dey ball gbemi trabaye.
Female rapper wey dey sing song gats to go shaye
Across the world wide I go Faraway.
See back to back I go steady lemme hit beat
Gimme the damn advice of a lit geng shit
So I fit buga on a low greatness loading
Emi gbera tan dance to my new melody
I give you mad dope lines just like a mandem
My lyrics go fluent like I dropped an anthem
U gimme wack moves I tell you f*ck them
I no be Bb naija but I gats to pepper dem
Ladies i be dey tell u
(Listen)
I'm a good guy with a mad vibe
(Mad vibe)
All I want talk is an advice
(Damn see)
Is an advice
(Advice)
My gees i be dey tell u
(Listen)
I'm a good guy with a mad vibe
(Mad vibe)
All I want talk is an advice
(Damn see)
Is an advice
F*ck shit
Talk shit
Burst it
Anyhow you want na your life
Nigga lost it
Better be wise
Look at them they are toxic
Dance to their tunes
Pretending like their joystick
Though it might be crazy
Fake it
Take it
All the insult
Nigga try make you shake it
Little advice be like drink
Nigga taste it
When the right time come
Aswear you go break it
Chilll Like a Ben
Make you lay like a hen
Sting like a bee
Make you Pray like a priest
Life no easy to attain like a feast
But mafo
Just dey work like a beast
Padi mi ma kanju ju kadara
Ko ma lo wa rarinra
Gbogbo nkan to le lo ma soft so mafo
igba die lo ku omo ologo ma gbera tan
It is my time to shine I gats to gbera tan
Slow and steady wins the race no dey loose guide
Ma dira iku pa e if you no guide
Wise up and stay woke so my guy
Just Trust in Jah Jehovah you go make lailai
Lai lai
I be dey spit on the matter
Eyan viper
Bolaj and tomex on this one be like cypher
See
E be like cypher
F*ck shit
This thing be like cypher

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Aje Martins

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Advice (feat. Kim Bolaj) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Advice (feat. Kim Bolaj) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8512107/Tomex/Advice+%28feat.+Kim+Bolaj%29>.

    Missing lyrics by Tomex?

    Know any other songs by Tomex? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the British rock band Queen's best-selling studio album to date?
    A A Night At The Opera (1975)
    B The Game (1980)
    C Made In Heaven (1995)
    D Greatest Hits (1981)

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Tomex tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!