you cheated, i cheated too

CKay

4 fans

CKay

Chukwuka Ekweani, better known by his stage name Ckay (SEE-kay), is a Nigerian singer-songwriter and record producer signed to Warner Music South Africa. more »


2:15
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

You cheated, I cheated too
You're twisted, I'm twisted too, yeah
You think sey you wicked, I wicked too
You dey use my heart dey catch your cruise
Dey catch your cruise
Make I catch my cruise
Make you catch your cruise
Make I catch my cruise
Nobody go lose

I thought you were the one
Clearly, I was wrong
Girl, you do me strong ting
Girl, you do me strong ting
I thought you were on my team
But you show me your true color
And I no like wetin I see, ohh

You cheated, I cheated too
You're twisted, I'm twisted too, yeah
You think sey you wicked, I wicked too
You dey use my heart dey catch your cruise
Dey catch your cruise
Make I catch my cruise
Make you catch your cruise
Make I catch my cruise
Nobody go lose

This period know wetin you dey do o
No go dey do my baby, my baby, my baby
Because the same girl wey you dey carry for mind
Dem dey, tah, tah, tah, tah
Slap her nyash with disrespect
Pah, pah, pah, pah

(You think sey you wicked, I wicked too)
You you dey there dey do, my baby
(You dey use my heart dey catch your cruise)

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Abayomi Iilerioluwa, Chukwuka Ekweani, Jonathan Kweku Awote-Mensah

Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the you cheated, i cheated too Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "you cheated, i cheated too Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 26 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8508866/CKay/you+cheated%2C+i+cheated+too>.

    Missing lyrics by CKay?

    Know any other songs by CKay? Don't keep it to yourself!

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which famed British musician played a wizard singer in Harry Potter and the Goblet of Fire?
    A Robbie Williams
    B Ed Sheeran
    C Eric Clapton
    D Jarvis Cocker

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    CKay tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io