Ola

Mayorkun, Peruzzi

1 fan

Mayorkun

Adewale Mayowa Emmanuel (born March 23, 1994), known professionally as Mayorkun, is a Nigerian singer, songwriter and pianist. He released a cover of Davido's "The Money" single and was discovered by the singer on Twitter. Mayorkun signed with Davido's record label Davido Music Worldwide (DMW) in 2016; his debut single "Eleko" was released under the label. Mayorkun released his debut studio album The Mayor of Lagos in November 2018. more »


2:32

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Aii
Aii (Damn)
She say ola ola ola ola ola ola ola
See wahala hala hala hala eh

Girl am the one for you
I'll make you feel comfortable
Yes I'ma show you off
I'll blow you off and that's just the truth

I'd do anything for you
Give you my kidney too
Forget my side chicks dem no fit get me
Even if dem use juju

Trust me, I'd come for you
Cause calamity girl I'd burst for you
Man ah shut down that thing or two
Na dem dey rush me eh
I'd come for you
Spiritually physically come for you
And if you want to play I go call for you

Ola ola show me wahala
She talk say I no halla
But no be why she dey para
She say oga
I don send you my aza because say I no answer
She wan hold me for trouser

She say ola ola ola ola ola ola ola eh
See wahala hala hala hala hala hala eh
She say ola ola ola ola ola ola ola eh
See wahala hala hala hala hala hala eh

I don't know what to say she's unbelievable
Your body madness scatter my concept
I don't know what to do
Ole ole oleku
Peruzzi tell me wetin man go do
She gat me acting like a fool uh uh

Trust me, I'd come for you
Cause calamity girl I'd burst for you
Man ah shut down that thing or two
Na dem dey rush me eh
I'd come for you
Spiritually physically come for you
And if you want to play I go ball for you

Ola ola show me wahala
She talk say I no holla
But no be why she dey para
She say oga
I don send you my aza because say I no answer
She wan hold me for trouser

She say ola ola ola ola ola ola ola eh
See wahala hala hala hala hala hala eh
She say ola ola ola ola ola ola ola eh
See wahala hala hala hala hala hala eh

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Lyrics © CTSO MUSIC (REFERENCE)

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Ola Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Ola Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 19 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8506774/Mayorkun/Ola>.

    Missing lyrics by Mayorkun?

    Know any other songs by Mayorkun? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who was the first to use a Synthesizer in a song?
    A Del Shannon
    B Ritchie Valens
    C Buddy Holly
    D Frankie Valley

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Mayorkun tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!