Baba God

Peruzzi, Patoranking

1 fan

Patoranking

Patrick Nnaemeka Okorie (born 27 May 1990), better known by his stage name Patoranking, is a Nigerian reggae-dancehall singer and songwriter. He hails from Onicha in Ebonyi State and was born and raised in Ijegun-Egba. Patoranking started his musical career doing underground collaborations with artists such as XProject, Konga, Slam and Reggie Rockstone. He signed a record deal with K-Solo's Igberaga Records in 2010, releasing "Up in D Club" under the outfit. Patoranking became a protégé of Dem Mama Records after collaborating with Timaya on his song "Alubarika". In February 2014, he signed a record deal with Foston Musik and released "Girlie O", a single that put him in the limelight. On 9 February 2015, Patoranking announced via Instagram that he signed a di… more »


3:14

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Santamarakurababa eh baba
Eh baba (Speroach beats)
O baba eh baba
Santariababa
Riababa ehhh (Wayese)

Strong grace and mercies (Eh baba)
And anointing oil combined (Santamarakurababa eh baba)
Loose

Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey county my plus
No minus

Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey county my plus
And I no minus (Chai)

For a long time you don cover me so
They can't touch me again
If e no be you wey cover me so
They for don takе me away

Man dem wey know mе before
They no know me again
They don try but they can conquer the boy
They can't hold me again

This Love
There's something about it (I say me I I say me I)
I can't do without it (Baba this love)
There's something about it (I say me I I say me I)
I can't do without it

This Love
There's something about it (About it)
I can't do without it
There's something about it (Luuuush)
I can't do without it

Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey county my plus
No minus

Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey county my plus
And I no minus (Aye)

On my knees I dey cry to God (Eh baba)
My God dey for my back and e no dey sleep
That's why I (Santamarakurababa eh baba)

E sure me die e sure me die e sure me die
As a ghetto man say I go wear suit and tie
E sure me die e sure me die e sure me die
Profiting on my business and e go multiply

I just dey denge
I dey denge dey pose
Every party wey dem open dem close
Sorry man if I no fit compose
I'm a top star
Count me as one of those

And me say God willing God willing
Yeah we never gonna stop winning stop winning
Forever chilling and bubbling bubbling
From my heart me say
This is what me pray everyday

This Love
There's something about it (I say me I)
I can't do without it (Baba this love)
There's something about it (I say me I I say me I)
I can't do without it

This Love
There's something about it (Something)
I can't do without it (This Love)
There's something about it (Loose)
I can't do without it

Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey county my plus
No minus

Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey county my plus
And I no minus (Aye)

Eh Baba
Kpri eh kpri eh kpri eh
Loose
Santamarakurababa eh baba

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Lyrics © CTSO MUSIC

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Baba God Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Baba God Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8506731/Patoranking/Baba+God>.

    Missing lyrics by Patoranking?

    Know any other songs by Patoranking? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In the Beatles album Revolver which member sings "I'm Only Sleeping"?
    A George Harrison
    B Ringo Star
    C John Lennon
    D Paul McCartney

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Patoranking tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!