Election Time

9ice, Jah Bless, Id Cabasa, 2Phat

0 fans

9ice

9ice, born Alexander Abolore Adegbola Akande (born 17 January 1980) is a Nigerian musician. more »


5:58

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Arise O compatriot
Nigerians call obey
To serve our fatherland
With love strength and faith
The labour of our heroes past
Shall never be in vain
O God please come and make Nigeria a better place

Who dey talk am say Nigeria no go make am
Of course na lie walahi na to just deliberate am
We arnt talking to you fools
But you know na una break am
My generation is alive so make we dey chase am
Lets look into the lives the might the rise
The rise of course everything na preserve
Election time gbogbo won lo ma jade wa
When they get the power omo mehn wan ma daju wa
If dem like make dem sell fuel for 200 Naira
I dey sure I got alert God go to provide
We don wise up now even for dambazi na
Everybody shine your eyes we no dey chose wrong now
Better delegation na to strand up now
Make we dey pray for this nation just to rise up now
Omo no be jagajaga so you messed up now
For every bus top now

Election time
Won ma ma perambulate
To ba wole tan nkan
Won o ni fun wa ni face
Ghana must go
Lo fin pi national cake
Agbada laari
Everywhere ni senate senate

Singing in Arabic

Nobody is worth your pain
We dey smile we dey suffer
Because Naija go better if you know you believe them
Make we leave dreams I be Naija born
What is destined shall be yes
A time will come when everybody go run come back
Make we leave tight
Boys go dey smart for life
Politician dey run things
Make e be make we give dem time
To rebuild our dreams no give up my brother
Just keep your head up
It’s a time to see how you strong for the war front
No be by riot omo na by peace talk
See in God we trust na for all of us yes

Na banana soft so let me tell you something
A lot of people think Nigeria is dead for all yeah its true
We aren’t doing nothing about this
We just complaing the way our leader dey eating right
But the future is bright and all we gotta do is keep our faith high
Trust in his word and we would be alright
And keep it clean right behind your head whatsoever
We lost in the past Nigeria is blessed

Election time
Won ma ma perambulate
To ba wole tan nkan
Won o ni fun wa ni face
Ghana must go
Lo fin pi national cake
Agbada laari
Everywhere is senate senate

Inu mi o dun but awon to jaiye jaiye
Oluwa daju afi eyin pee ran taa lo le se amin eh
Mo believe pe naija si le di orobo
Ta ba le stop corruption kosi oro
Gbabe we are blessed in Nigeria
Sources wa talent tun wa yaapa
A gbudo sope baba God o se fun wa
Jeje fun aiye a gbudo ni arawa lara
45 years a ma ti di agbalagba
I will never be a fool forever
1st of October is a day to remember
Nigerian na how well o no be how far

Na when
We go learn to love one another (When)
We go know say tribes no really matter (Na when)
Corruption go go for Naija (When)
We go learn to help one another (Na when)
Born to the (Na when)
Poverty go stop hooking us we throat (Na when)
Politician go stop telling us lie (Na when)
Nigerians go learn a fake smile

I dey dream
Light dey for the past week
Water dey run I fit lick Ice cream
Fuel keep na 2 kobo
Bobo fit buy sardines
And plenty popcorn
Adams Oshiomole it’s the president
Dem fit send plenty jamb to school omo with nutrient
Government good o you know
They fit get a man job oh
Adura wa ni bi ko sele bi ti Nigeria ti toro ko si ti pe
Owo wa o lomo
A ti finally jam o won lowo

Election time
Won ma ma perambulate
To ba wole tan nkan
Won o ni fun wa ni face
Ghana must go
Lo fin pi national cake
Agbada laari
Everywhere ni senate senate

Election time
Won ma ma perambulate
To ba wole tan nkan
Won o ni fun wa ni face
Ghana must go
Lo fin pi national cake
Agbada laari
Everywhere ni senate senate

Why we go live we no go die for all
We go make am to the top
To the top
To the top
The sky we going
High we going
Nobody go fit bring us down
Oh yeah nobody go fit bring us down
We are destined to make it
Destined to make it
Destiny to break it ehhhhh
Oh yeah

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Lyrics © TUNECORE INC

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Election Time Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Election Time Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8506651/9ice/Election+Time>.

    Missing lyrics by 9ice?

    Know any other songs by 9ice? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Finish the lyric "I told you__"
    A come there
    B long ago
    C I got what's waiting for them
    D go to school

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    9ice tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!