Imade (feat. Xbaba Lewis) [Edo rap rmx]

Dj BankZ

0 fans

Dj BankZ


2:57

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Eddie jazz on this one
Edo to the world
To the world bebe xbaba lewis
Epa domo oo
Dj bankz whatsup bro how e be
Dj bankz entertainment
Imade esosa come be my lover
You give me feva
For your matter i go cause kasala
Make you ask anita
Na she be her sister
She no the matter
For your matter i go cause kasala
Suddenly oo
She be calling my phone
And she want make i pick
And she wan gree for me
Suddenly oo
She be calling my phone
She dey want me to pick
And she wan gree for me
Annnnnn ann ann
You dey burst my brain
Annnnnn ann ann
I dey make you dey craze
Annnnnn ann ann
You dey burst my brain
Annnnnn ann ann
I dey make you dey craze
Hey na this kind girls i dey like make i work
Make fvck make i make i do things
That kind backer wey dey
O bad gbe on a blue jeans
Ifueko lahor fieghe e men
Amenze weghe e men
Ogie kebe na nosa riemen
Everybody get wetin e like
Mèn like ene kpebu ne remu ne hegbu ne kekpu ozubu yansh enn
Ghe vbe nuwe balance yoto e vbe na ghiyare motos ozubu yansh enn
Dj bankz xbaba you see this ozubu yansh
Edo to the world ikebe oba gha to kpere ozubu yansh enn
Annnnnn ann ann
You dey burst my brain
Annnnnn ann ann
I dey make you dey craze
Annnnnn ann ann
You dey burst my brain
Annnnnn ann ann
I dey make you dey craze
Dj bankz entertainment

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Imienfan omosigho, Tony Osayande

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Imade (feat. Xbaba Lewis) [Edo rap rmx] Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Imade (feat. Xbaba Lewis) [Edo rap rmx] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 15 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8488566/Dj+BankZ/Imade+%28feat.+Xbaba+Lewis%29+%5BEdo+rap+rmx%5D>.

    Missing lyrics by Dj BankZ?

    Know any other songs by Dj BankZ? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who commented the nicest comment on Olivia Rodrigo's drivers license?
    A Katy Perry
    B Ellie Goulding
    C Sabrina Carpenter
    D Taylor Swift

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Dj BankZ tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!