Blessings

Milkesh

0 fans

Milkesh


3:28

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

I pray for grace for those people wey dey show me love
Shame on those people wey dey show me off
Them never believe say the boy go soon hot

Everyday everyday I dey pray I dey keep it up
I no say jah jehova go left me up
Almighty God come show me love

Better days ahead
I no go regret
I no dey loose guard
Omo ope no dey relent
Only chase the bag
I no won dey for back

I won dey give them back to back
Ko le ye won bi omoope sey lo fa
Asiko temi kode ni koja
Them don't know ooo
Mummy me I don go oo
Yah your prayer for me

Shower shower your blessings
Bad boy with big sins but baba you keep bless me

Every time every moment I no dey play I dey calculate
When the money drop I no them be won relate
By then no one to comparate
Every one be on he races
I only face my fears I no dey look your face
I believe in my faith but the hustle delay.

They no fit understand
I dey feel the pain on my mind
All the memories hurt my brain
Money kudi hurt my feelings
If no show me love don't bills me
Coz I no fit sell my kindney

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Allen Damilola

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Blessings Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Blessings Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8484036/Milkesh/Blessings>.

    Missing lyrics by Milkesh?

    Know any other songs by Milkesh? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What artist did this line, "but I can't help falling in love with you."?
    A Elvis Presley
    B Eddie Cochran
    C Crispian St. Peters
    D Jim Reeves

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Milkesh tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io