Pami

Diimon

0 fans

Diimon


3:12
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Hhmm yh
Kekeke ye
Kekeke ye
Kekeke yh
Ahh
Looking at you
Me I no get time for
Anything wey fit spoil my cool
I jus wan Dey I just wan Dey
I no Dey trick on you
Come Netflix and chill in my room
You know say me I get plans you
My papa no Dey and my mama no Dey
Cos I just wan vibe
Give you all night
Give you all the spanking and take you on a ride
Oya wait
Wetin you Dey do tonight
Make we go my house make our boat capsize
Make i Dey swim like parapapa parapapa ye
Make we dance Awilo adema shaye
Netflix and chill
Banging repeat
Size up your P oma pariwo
Oma pariwo ye oma pariwo hmm
Everybody upstairs dema pariwo hmmm
Eegun shin bo leyin mariwo
Eegun shin bo Lee yin mariwo
And the gbola e big
And you come and you see
And you chop and you retreat
And nobody and nobody fit to tell you
What to receive and what to
Bami eh ofe pami
I Dey see Ace for your body
Shomo Barca ni e ni Fati
Wo bumbum boshey Fati
Bami yeh ofe pami
Among your friends iwo ni mori
See as you do chest like your mummy
And your back arabambi
No time to Dey waste time cos this life na one time
Your behind on rewind, and your mama no fit tell l you what to do
No be she go tell you what to do.
Oya come close come close
Oya lose home training
Take off your mic and do your job no query
Ride crazy baby no mind Road safety
Going crazy like we no mind no baby
Hmm loud in our head Coc in our veins
And you joggling up the balls and veins
Everybody feel alive again
Good time to feel alive again
Two balloons to my head like it's my birthday
Going slow and steady like it's child's play
And everybody everybody feeling good and happy again.
Bami eh ofe pami
I Dey see Ace for your body
Shomo Barca ni e ni Fati
Wo bumbum boshey Fati
Bami yeh ofe pami
Among your friends iwo ni mori
See as you do chest like your mummy
And your back arabambi

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Damilola Adesanya

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Pami Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Pami Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8473476/Diimon/Pami>.

    Missing lyrics by Diimon?

    Know any other songs by Diimon? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Our awesome collection of

    Promoted Songs

    »

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Sia: "Come on, come on, turn the radio on. It's ______ night, and it won't be long".
    A Monday
    B Tuesday
    C Friday
    D Sunday

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Diimon tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!