Asiri (feat. Olw Maro)

Wymtee Ragga

0 fans

Wymtee Ragga


2:54

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Oya wey my lighter
Wey my cigar
Mi I won jogodo
Mi I won tungba
Mi just want Dey vibe with my Niggas
We no want whala for our side

Owo ni mofe ma jiri
As I Dey sleep I Dey wake up everyday oluwa lon' bo asiri
Melo melo loju tiri
If I tell you many things I Don do whalai you no go believe
I know say everybody different story
And I know say everybody matter è go be like matter wey dem story
Yawa everyday so mi affi pour my molly

Oya wey my lighter
Wey my cigar
Mi I won jogodo
Mi I won tungba
Mi I just want Dey vibe with my Niggas
We no want whala for our side
Oya wey my red cup
Wey my syrup
Wey my henene
Wey my Ciroc
Mi won jogodo
Mi I won shayo
My head Don dey hurt e be like I won kolo
We don Dey smoke mariwana
Burn our cigar
We Don burn our heart
Burn our liver
We don mezebu
We don manya
Amaka give me love me come palash

Owo ni mofe ma jiri
As I Dey sleep I Dey wake up everyday oluwa lon' bo asiri
Melo melo loju tiri
If I tell you many things I Don do whalai you no go believe
I know say everybody different story

Me I no dey like to dey whine myself
Now dem be wan make I cast myself
If I fall I go pick myself
Ogome on a low I dey class myself

Dem wan to give but me no take am
My swag no palash but who wan check am
He don dey vex but who wan beg am
He don dey vex for who no send am

The life that I live only me understand
I know life is hard and I stick to the plan
I know what is happening I move underground
I know nothing nothing I stick to the plan

Demons in my head want me dead
I don't really know who to tell
People calling me I'm on fight mode
I don't wanna pick I get psycho

Owo ni mofe ma jiri
As I Dey sleep I Dey wake up everyday oluwa lon' bo asiri
Melo melo loju tiri
If I tell you many things I Don do whalai you no go believe
I know say everybody different story
And I know say everybody matter è go be like matter wey dem story
Yawa everyday so mi affi pour my molly

Written By: Mustapha Yusuf Adewale, Olawale Maro

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Mustapha Adewale

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Asiri (feat. Olw Maro) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Asiri (feat. Olw Maro) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8429240/Wymtee+Ragga/Asiri+%28feat.+Olw+Maro%29>.

    Missing lyrics by Wymtee Ragga?

    Know any other songs by Wymtee Ragga? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the highest-selling single of all time?
    A White Christmas by Bing Crosby
    B White Christmas by Frank Sinatra
    C Unforgettable by Nat King Cole
    D What a Wonderful World by Louis Armstrong

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Wymtee Ragga tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io