Wish

Duraa David

0 fans

Duraa David


2:18

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Play the Gbedu now

I no dey wish you bad
You won dey wish me bad
I wish you forward
You just tryna winch me more

Been lonely is good
When you're tryna get this food
God is good
I just wanna make some muller

I got a whole lot other issues in my life
And i swear it my nigga don't force it
Holla the DJ right there
All my ladies right here
Tell that nigga don't pause it
Another issue wey dey happen
Won dey make eye sharpened
Now its getting worsened
Life sef hard pass mathematics
Tell that nigga don't cross it

E Choke my guy
E Choke o my guy
They be feeling my Song o
No be Joke o my guy
E Choke my guy
E Choke o my guy
They be feeling my Song o
No be Joke o my guy

E choke my guy
E choke walahi
E choke me like Everyone's vexing like wait
Old man staying refreshing like wait
Young man feeling oppressed like why
I no dey look Uche face o Fake
I just faithful facing my Faith
Just feel blessed indeed
I'm at Ease

I no dey wish you bad
You won dey wish me bad
I wish you forward
You just tryna winch me more
Been lonely is good
When you're tryna get this food
God is good
I just wanna make some muller

I got a whole lot other issues in my life
And i swear it my nigga don't force it
Holla the DJ right there
All my ladies right here
Tell that nigga don't pause it
Another issue wey dey happen
Won dey make eye sharpened
Now its getting worsened
Life sef hard pass mathematics
Tell that nigga don't cross it

E Choke my guy
E Choke o my guy
They be feeling my Song o
No be Joke o my guy

Play the Gbedu now

E Choke my guy
E Choke o my guy
They be feeling my Song o
No be Joke o my guy

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: David Abolaji

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Wish Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Wish Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8426582/Duraa+David/Wish>.

    Missing lyrics by Duraa David?

    Know any other songs by Duraa David? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Finish the Johnny Cash line. "Mr. Garfield's been ____."
    A eatin' biscuits and bacon
    B to Oklahoma
    C caught in a lie
    D shot down low

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Duraa David tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Wish

    »
    • Run Lola Run
    • Tony Hawk's Pro Skater 3