I Praise You
Omo Kings
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Softhouse Productions When the praises go up The blessings come down O lo lo lo lo e When the praises go up The blessings come down Na na na na na e When the praises go up The blessings come down Eeeeeeee Omo Kings on the Beat I praise you I praise you I praise you Jesus I praise you Baba I praise your name Response: I praise you Baba I praise your name Response: I praise you For wetin you do for me Response: I praise you I praise you For miracles every day Response: I praise you I praise you Baba I praise your name Response: I praise you I praise you Baba I praise your name Response: I praise you I praise you For battles I cannot see Response: I praise you I praise you For miracles every day Response: I praise you I praise you For the many many things wey you dey do for me My heart is filled with praise My mouth will bless your name For all of the battles wey you fight for me If not for your grace I for dey inside grave But you no gree oo Response: Oh papa You shower me with love oo Response: Oh papa You forgave all of my wrongs Response: Oh papa That's why I go give you praise Response: Oh oh oh Ooooooo Baba I praise your name Response: I praise you I praise you Eh Baba I praise your name Response: I praise you For wetin you do for me e e e e Response: I praise you I praise you O For miracles every day Response: I praise you I praise you Ooo Baba I praise your name Response: I praise you Baba I praise your name Response: I praise you Baba I praise your name Response: I praise you For battles I cannot see Response: I praise you I praise you For miracles every day Response: I praise you I praise you Oh oh oh As I dey look my life All I dey see na your blessings Response: Blessings Your grace and your mercies Response: Mercies No more stressing Response: Ahn ahn ahn Even when the enemy comes around Response: Come around Your love is all around Response: Love around You never let me down Response: Never let me down You never let me frown Response: Oh papa Which kind love be dis o Response: Oh papa E too much ooo Daddy e e Response: Oh papa I nor fit repay your love oh Response: Oh oh oh When money no dey Response: Lord you made a way When motor no dey Response: Lord you made a way When I nor get place to sleep Response: Lord you made a way O When I nor get food to eat Response: Lord you made a way ay ay Oh oh oh Baba I praise your name Response: I praise you I praise you Eh Baba I praise your name Response: I praise you O lo lo For wetin you do for me e e e yeh eh eh eh Response: I praise you I praise you For miracles every day Response: I praise you I praise you Ooo Baba I praise your name Response: I praise you Baba I praise your name Response: I praise you Baba I praise your name Response: I praise you Oh oh oh oh For battles you've won for me Response: I praise you for saving my soul from sin Response: I praise you for healing all my diseases Response: I praise you Eeeh For my family I praise you Response: I praise you For my ministry I praise you Response: I praise you For my country I praise you Response: I praise you For my life I praise you Response: I praise you The things you do for me Response: I praise you The things you saved me from Response: I praise you The victory you have won Response: I praise you Response: I praise you Eh he he he he For the hope I have in you Response: I praise you Joy I've found in you Response: I praise you Peace of mind with you Response: I praise you The beauty of life in you Response: I praise you O lo lo lo lo lo ooo Forever and ever and ever and ever I praise your name Response: I praise you I praise you I praise you I praise you Eh he he he he This song is from a grateful heart This song is from the one you saved This song is from the one you love Baba I praise you Daddy I praise you If all my body were mouths It won't be enough to sing all of your praise
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"I Praise You Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8426417/Omo+Kings/I+Praise+You>.
Discuss the I Praise You Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In