Only One Life

Natty Miller

0 fans

Natty Miller


2:39
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Mm mmmm
Wattabambam
Bambambila
Oo I

Lately I've been on my own
Riding all alone
If you save me I don't mind o
O surely he who search go find
He who work go chop
If you believe you go receive
Mm only God dey guide my way
Jah Jah Jah Jah fight my fight
Even when them round me up
Even when them ambush me
Daybreak wetin man go chop
Wetin man go do
Omor I no fit kill myself

Only na one life me I get o mama
Me I dey beg o make you no do me wrong
Babylon dey aim me
Enemies dey envy
True story all I ever wanted was love
All I ever wanted, all I ever wanted
All I ever wanted was bringing me hurt
Subsequent emotions
Flamboyant emotions
All I ever wanted a dream and a life

Sure dem go gather for your head
If that matter no be God omor na yawa compass o
And even if them kuku find a way e no mean say e go work
Abbobi yawa don gas o
Dem say no don't go out there
Omo Natty go find work
Even if I stay for here money no go find me come
Daybreak wetin man go chop
Wetin man go do
Omor I no fit kill myself

Only na one life me I get o mama
Me I dey beg o make you no do me wrong
Babylon dey aim me
Enemies dey envy
True story all I ever wanted was love
All I ever wanted

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Ogo Seyi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Only One Life Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Only One Life Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8406504/Natty+Miller/Only+One+Life>.

    Missing lyrics by Natty Miller?

    Know any other songs by Natty Miller? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Rap Monster is from which boy group?
    A BTS
    B Why Don't We
    C The Vamps
    D GOT7

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Natty Miller tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io