Anxiety

BoyyReign

0 fans

BoyyReign


2:55

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Nobody go fit understand
All of the pains that I hide inside
Turn off my phone cause I can not stand
All of the pressure wey dey outside
And I've been working hard for days
But e be like say I far from grace
And my Shima no de look my face
She don follow Richie go him place

See when you get them go gather
And if you no get, them go scatter
And if you tell them, them go use you play
Na every man with him own bukata
And my mama sef gon' dey para
She say my son, house rent don expire
And I be kind man wey no like disgrace
And My ye sef don dey kana

Now I've been dealing with anxiety
Dealing with anxiety
Got nobody but only me yeah
Ooooh
I've been dealing with anxiety
Dealing with anxiety
Got nobody but only me yeah
Just only me yeah yeah

So I say Oooh eeyeeh
Shey the wahala no de finish
Omo the palava no de finish
Ooh oh oh
Oooh oh oh oh oh eeyeeh eyeeh
Shey the wahala no de finish
Omo the palava no de finish
Ooh oh oh

Some times I dey wan cry
Cause I be the kind guy
Wey no like problem
But all of my guys no de like wan try
Them go de vex for me say I no dash them, money
Wey I no get, but I dey try flex
With all the distress
I still dey try press
And mama told me this is just a phase
Keep your head up high
No de carry face
Ah ah

She said when you get them go gather
And if you no get them go scatter
See if you tell them, them go use you play
Na every man with him own bukata
She say boy show them you a lion
She say na who give up na him f*ck up oh
So make you stand firm
No de tire
You know say precious stones go through fire
Boy you a king

I've been dealing with anxiety
Dealing with anxiety
Got nobody but only me yeah
Ooooh
I've been dealing with anxiety
Dealing with anxiety
Got nobody but only me yeah
Just only me yeah yeah

So I say Oooh eeyeeh
Shey the wahala no de finish
Omo the palava no de finish
Ooh oh oh
Oooh oh oh oh eeyeeh eeyeeh
Shey the wahala no de finish
Omo the palava no de finish
Ooh oh oh

Bhg

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Jeffery White

Lyrics © DistroKid, Songtrust Ave

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Anxiety Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Anxiety Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8406367/BoyyReign/Anxiety>.

    Missing lyrics by BoyyReign?

    Know any other songs by BoyyReign? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Drop the pilot, try my balloon. Drop the monkey, smell my ________."
    A legroom
    B mushroom
    C perfume
    D kaboom

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    BoyyReign tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Anxiety

    »
    • Krisha