Oluwa Gbemisoke

Lizzy Pee

0 fans

Lizzy Pee


3:45

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Many things wey my eye don see
Many days i pray for more win
Many times when I fast and pray
Make the money come my way
Many things wey my eye don see
Many days i pray for more win
Many times when I fast and pray
Make the money come my way
Oluwa gbemisoke ke ki Hallelujah
Oluwa Gbemisoke ke ki Hosanna
Oluwa gbemisoke ke ki Hallelujah
Oluwa Gbemisoke ke ki Hosanna
Many things wey the girl don see for street
U no fit sit down make a fellow woman pass u
Hustle o before dem use ur head buy Benz
Calculate before dem call u thief omo u fly fence
I'm not a bad girl I'm tryna make my dream come true
No be say i too broke but I give tanks
If story sweet or e bad dem go still dey complain
I want to live my life in a big way
Oh Lord I no say u go hear when I pray u go give me plenty
U no go let my enemies laugh me
E don tey wey we start to dey hustle
This year i suppose don buy benz
This year I suppose don buy house
This year i suppose buy ride for my papa house for my mama
And the rest of the family
living large everyday from now till Eternity
Many things wey my eye don see
Many days i pray for more win
Many times when I fast and pray
Make the money come my way
Many things wey my eye don see
Many days i pray for more win
Many times when I fast and pray
Make the money come my way
Oluwa gbemisoke ke ki Hallelujah
Oluwa Gbemisoke ke ki Hosanna
Oluwa gbemisoke ke ki Hallelujah
Oluwa Gbemisoke ke ki Hosanna
If i pray oh Lord make you hear me
Dey try to spoil my shine haters don dey vex me
U on my mind make you gimme Bentley
Cos I don too Waka for street show me mercy
I was born to win
Even though I was born here in sin
A child with ambition and a big dream
Hustle don too tey please make my grass green
I was born with this fire
I no go use gun I dey fire
I no hold on I aim higher
Roll with the big leagues make me top flier
I was born with this fire
I no go use gun I dey fire
I no hold on I aim higher
Roll with the big leagues make me top flier
Many things wey my eye don see
Many days i pray for more win
Many times when I fast and pray
Make the money come my way
Many things wey my eye don see
Many days i pray for more win
Many times when I fast and pray
Make the money come my way
Oluwa gbemisoke ke ki Hallelujah
Oluwa Gbemisoke ke ki Hosanna
Oluwa gbemisoke ke ki Hallelujah
Oluwa Gbemisoke ke ki Hosanna

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Pelumi Owoeye

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Oluwa Gbemisoke Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Oluwa Gbemisoke Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8398313/Lizzy+Pee/Oluwa+Gbemisoke>.

    Missing lyrics by Lizzy Pee?

    Know any other songs by Lizzy Pee? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who wrote the psychedelic rock hit "Light My Fire"?
    A The Doors
    B George Micheals
    C Grace Jones
    D Blood Sweat & Tears

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Lizzy Pee tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!