Keep Going

Danny Tunez

0 fans

Danny Tunez


2:55
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Oluwe mi o mawe
Ejor who go sub for me
Ejeh don Dey find my fall but I know jah cover me
Adigun me o kongwaso
Ero ti mummy mi
Cause man just dey packaging
Eyes don dey red for here
See I dey try make nothing no go hinder me
As he dey go no be everybody go love you
Bukata po nile sugbon talo fe gbo
Ki mummy jewun omo sha ni mo ba Kiri
So many fipa on a low but I no foor
Iwo lo to mi so na pe kin sha ma lo
So many shenking on a low but I no foor
Iwo lo to mi so na pe kin sha ma lo
So no go dull am
Bills no go ever finish so you've got to ball out
Get the bag first
You've got fullz
Oya make you paste
Secure bag secure the pa
Money don drop
Maye don mad
You won see craze
Loader don japa
Pass me the loud first
Before I display
See I be that one kind guy wey dem no won know
So I hustle sharpally I no won borrow o
No family togbami gberumi so mo ja
Me I just dey On my own
Mummy tell me say bata mi ma dun kokoka
Life nah turn by turn
See I dey try make nothing no go hinder me
As he dey go no be everybody go love you
Bukata po nile sugbon talo fe gbo
Ki mummy jewun omo sha ni mo ba Kiri
So many fipa on a low but I no foor
Iwo lo to mi so na pe kin sha ma lo
So many shenking on a low but I no foor
Iwo lo to mi so na pe kin sha ma lo
So no go dull am
Bills no go ever finish so you've got to ball out
Get the bag first
You've got fullz
Oya make you paste
Secure bag secure the pa
Money don drop
Maye don mad
You won see craze
Loader don japa
Pass me the loud first
Before I display

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Chukwu Emeka

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Keep Going Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Keep Going Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 10 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8397478/Danny+Tunez/Keep+Going>.

    Missing lyrics by Danny Tunez?

    Know any other songs by Danny Tunez? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the highest-selling single of all time?
    A Unforgettable by Nat King Cole
    B What a Wonderful World by Louis Armstrong
    C White Christmas by Bing Crosby
    D White Christmas by Frank Sinatra

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Danny Tunez tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!