NOBODY

Youngtee Eleniyan

0 fans

Youngtee Eleniyan


2:31

 Struggling with NOBODY? Become a better singer in 30 days with these videos!

Eh eh yeah
I go by the name
Youngtee Eleniyan Fada
Emi ika gan gan
Ijoba Omandun
Osha ti mo
Rheey

I keep hiding my pain
Behind my smiles
Many times I say
Am fine na lie
I've been grinding two four seven
My life ooo
Hustle my wife ooo
Nobody mind ooo
Straight from my heart
I say baby be mine
I'll be there for you
Although the night
I'll  be singing
I'll be dancing in the rain ooo
Nobody is right ooo
My baby be mine ooo

Nobody nobody nobody
Nobody nobody nobody
Somebody tell e somebody
Nobody nobody nobody
Except you
Nobody nobody
Nobody nobody nobody
Yeah yeah
Nobody nobody
Nobody nobody nobody

Girl I see you in my dream
I know it fantasy
Baby gbe su mo mi
Wale mi je ki n fatasi
No be every enemy you fight
You go win ooo
Some of them
You gas to beg them
Make you le jubadi ooo
Emi emi omo aye
Mo ti fi ogi foko mu
Me I no dea run there race
Ja Jehovah cover mi
Awon temi omo aye ooo
Won ti fi eru foko mu
I know they feel my vibes
Boya ko je f*ck off

Nobody nobody nobody
Nobody nobody nobody
Somebody tell e somebody
Nobody nobody nobody
Except you
Nobody nobody
Nobody nobody nobody
Yeah yeah
Nobody nobody
Nobody nobody nobody

Nobody nobody nobody
Nobody nobody nobody
Somebody tell e somebody
Nobody nobody nobody
Except you
Nobody nobody
Nobody nobody nobody
Yeah yeah
Nobody nobody
Nobody nobody nobody

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Isaac Alli

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the NOBODY Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "NOBODY Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8394420/Youngtee+Eleniyan/NOBODY>.

    Missing lyrics by Youngtee Eleniyan?

    Know any other songs by Youngtee Eleniyan? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What year was the album "Please Please Me" by the Beatles released?
    A 1982
    B 1963
    C 1967
    D 1978

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Youngtee Eleniyan tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    NOBODY

    »
    • One Trick Pony